She Bad歌词由Serial Winner&Tekno演唱,出自专辑《She Bad》,下面是《She Bad》完整版歌词!
She Bad歌词完整版
Everybody come and see my baby
Serial winner u know am a winner
Onye furu nwa baby
Tell am say I love u
Onye furu Nwa Baby
Tell am say I love u
Oya tell am say I love u
Tell am say I need u
Tell am say I want u
What is the matter Ekelebe
U just dey whine ur Ekelebe
What is the matter Ekelebe
U just Dey whine ur Ekelebe
U Dey raise Anaconda Ekeke
U just whine ur Mpempe
What is the matter Ekelebe
U just Dey
Baby come roll with the boy u know that am a winner
I don’t want you under the sun
So hop inside my beamer
U Dey make me crazy oo
When I see ur face oo
Girl accept my loving
My Loving no be one chance oo
No be Naija wey u dey so
Shey u never see the change
Abi e never reach ur side
Abi u still dey wait for change
Abi u stil
Everybody come and see my baby oo
Everybody run come and see my baby oo
I don see Tiwa Savage
She dey ask me for marriage
I get girl like Toolz
But still na u I choose
Onye furu nwa baby
Tell am say I love u
Onye furu Nwa Baby
Tell am say I love u
Oya tell am say I love u
Tell am say I need u
Tell am say I want u
What is the matter Ekelebe
U just dey whine ur Ekelebe
What is the matter Ekelebe
U just Dey whine ur Ekelebe
U Dey raise Anaconda Ekeke
U just whine ur Mpempe
What is the matter Ekelebe
U just dey
Baby come roll with the boy, u know that am a winner
I don’t want you under the sun
So hop inside my Beamer
U dey make me crazy oo
When I see ur face oo
Girl accept my loving
My Loving no be one chance oo
Baby come roll with the boy
U know that am a winner
I don’t want u in the sun
So hop inside my Beamer
Everybody run come and see my baby oo
Everybody come
No be Naija wey u dey so
Shey u never see the change
Abi e never reach ur side
Abi u still dey wait for change
Abi u still dey wait for change