笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-25 11:19 | 星期六

Sapa (Speed Up Version)歌词-Morgan Blaqbaron

Sapa (Speed Up Version)歌词由Morgan Blaqbaron演唱,出自专辑《Sapa》,下面是《Sapa (Speed Up Version)》完整版歌词!

Sapa (Speed Up Version)歌词

Sapa (Speed Up Version)歌词完整版

Ye ah

Aye ye ye ah

Aye ye ye ah

Aye ye ye

Life go show you pepper

If you no get kwudi

Friends go show you shege

If you no get kwudi

When money no Dey every body

Go frown face like kwili kwili

Even your understanding

Girlfriend go japa follow Kwudi

Onye furu ego ya

Gwanumu kam ga chechie

Chechie ego uzo

E don tey I Dey find this money

Obuna onwere ife na eselu mu na gi

Am begging you Biko doo gbayalu

Even if na money to buy Lamborghini

E no go bad bikozia maka mu o

Ife Owu na eme

Mmadu na adiro aju aju

Sapa free me kam

Nosapu aru taba anu

Nkwobi na pepper soup

Ofe nsala na agu agu

Chop life maka ifeadigo

O sapa na eti

Ikorobia mmanwu na iru

O sapa na eti

Ikorobia mmanwu na iru

O sapa na eti

Ikorobia mmanwu na iru na iru

O sapa na eti

Ikorobia mmanwu na iru

Ah haa haa hee

Ye ah

Aye ye ye ah

Aye ye ye ah

Aye ye ye

Ye ah

Aye ye ye ah

Aye ye ye ah

Aye ye ye

Carry one thousand

Enter Keke to ose

Buy cocoyam and mangala

Mga eji si ofe

So many things wey

My money no reach but it's ok

And I no like wahala

Padi soro soke

If u buy something give

Am kwudi I money Lo ke lo ke

Everything Dey koro

Koro for money matter

Everybody Dey koro

Koro for money matter

I cut my coat according

To my size I no need gobe

Onye furu ego ya

Gwanumu kam ga chechie

Chechie ego uzo

E don tey I Dey find this money

Obuna onwere ife na eselu mu na gi

Am begging you Biko doo gbayalu

Even if na money

To buy Lamborghini

E no go bad bikozia maka mu o

Ife Owu na eme

Mmadu na adiro aju aju

Sapa free me kam

Nosapu aru taba anu

Nkwobi na pepper soup

Ofe nsala na agu agu

Chop life maka ifeadigo

O sapa na eti

Ikorobia mmanwu na iru

O sapa na eti

Ikorobia mmanwu na iru

O sapa na eti

Ikorobia mmanwu na iru na iru

O sapa na eti

Ikorobia mmanwu na iru

Ah haa haa hee

Ye ah

Aye ye ye ah

Aye ye ye ah

Aye ye ye

Ye ah

Aye ye ye ah

Aye ye ye ah

Aye ye ye

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef6c8VVA9BQhTVwcHDQ.html

相关推荐

  • Forever Young (COVER版)歌词-Ricky Loh

    Forever Young (COVER版)歌词-Ricky Loh

    Forever Young (COVER版)歌词由Ricky Loh演唱,出自专辑《》,下面是《Forever Young (COVER版)》完整版歌词! Forever Young (COVER版)歌词完整版 像孩子那样哭...

  • Gaza The Silent City歌词-Nova Lyric

    Gaza The Silent City歌词-Nova Lyric

    Gaza The Silent City歌词由Nova Lyric演唱,出自专辑《Gaza The Silent City》,下面是《Gaza The Silent City》完整版歌词! Gaza The Silent City歌词完整版 ...

  • 月色苍白歌词-星尘渺渺

    月色苍白歌词-星尘渺渺

    月色苍白歌词由星尘渺渺演唱,出自专辑《繁华落尽》,下面是《月色苍白》完整版歌词! 月色苍白歌词完整版 夜空里有几颗星映着月光在闪烁不停天空是深蓝的背景辨...

  • 李正光的风风雨雨190歌词-沙老八

    李正光的风风雨雨190歌词-沙老八

    李正光的风风雨雨190歌词由沙老八演唱,出自专辑《哈尔滨风云往事》,下面是《李正光的风风雨雨190》完整版歌词! 李正光的风风雨雨190歌词完整版 来了一个金蝉脱...