Holiday歌词由Billirano演唱,出自专辑《Holiday》,下面是《Holiday》完整版歌词!
Holiday歌词完整版
Hmm hmm
hmm hmm
Hmm hmmm
Hmm hmmm hmmm
No holiday for person
Wetin I Dey reason plenty
Ohun timaje nimowa
kimapade ohuntoma mumi shesin
Omo oju ti deti
Do anything just to make dis money
U no fit see me Dey ball for club
me i no Dey pass my boundaries
Chorus::
Ayemi mhi owo lowa
And I no Dey carry shoulder
Make my mama no see me sober
Shey be kadura mhi shati magba
Korobi simi motaka moshe back to sender
As long as I get jehova
Wofe kami corner
Dem Dey ask how he be I say na god Dey run ham
Verse 2
And if dem say ano too good I go do better
Modupe temi pe ano be inbecile
Naw dem don Dey hear d matter for Abulegba
ÖLÛWÅ deti cover me keep umbrella ☔️
Soo many things melo mofeso
Na only jah be my protector
??? alakisa mhi madalasho
Soo no dey reason me cus u no be God
Ibi togba lofe lawan kan gbabe soda
Shebi oluwa lohun shola
Life is too short to dey hate on ur brother
Ademadebe later or sooner
Me ano fit to forget
People wey wish me bad dem go regret
Omo bolekoko seh
oluwa Jeki ritemishe o
Chorus
Ayemi mhi owo lowa
And I no Dey carry shoulder
Make my mama no see me sober
Shey be kadura mhi shati magba
Korobi simi motaka moshe back to sender
As long as I get jehova
Wofe kami corner
Dem Dey ask how he be I say na god Dey run ham
.
.
.
.
.
.
Outro
Ibi togba lofe lawan kan gbabe soda
Shebi oluwa lohun shola
Life is too short yand dey hate on ur brother
Ademadebe later or sooner