Benzo (Explicit)歌词由Danny May&Originaldaveed演唱,出自专辑《Zegede Pon Pon (Explicit)》,下面是《Benzo (Explicit)》完整版歌词!
Benzo (Explicit)歌词完整版
Hmmm hmm hmmm
Talo Sope wan da mo
Dede Oo
Zegenden PON PON PON PON
Me I go cast and bind
Every weapon wey wan
Form against me
I never collect you
Dey think say I lazy
Laipe mo ma pada jaye mi
Ehh ehh
Ti ba fe jade si ITA
Walai awon TEMI wo ma tele mi
Cos I dey ball like say I be Messi
Idamu ko ma mo Ona Ile mi
Ehhh ehhh ehhh ehhhh
Me I go take it on a low
When I sad I go drink my shayo
Give me Hennessy or pass me Alombo
All my guys make dem see no sorrow Oo
Me I go steady confuse you
Availability go make people use you
People you chose shey
Dem go chose you
Ehhh ehhh ehhh ehhh ohh Ahh
Me have been in the game
A very very long time
So many night wey I drink Garri
So my brother ko ma yari
If you see me pull up in a Benzo
Say me have been in the game
A very very long time
So many night wey I drink Garri
So my brother ko ma yari
If you see me pull up in a Benzo
Light my cigars
Liquor for my liver
Life wan make me craze
But I'll never
Take my knees down
Hustling for my chedda
But the feds don't want to see
See them younginz putting P
So we live in fear
My gee boiz on Gee
You no say my fire can't cool
I Dey burn like gas
Negative vibe I dey try despise
Who's that girl she
Dey feel like ice spice
For double 6 she
Dey roll like dice
You no say my fire can't cool
I Dey burn like gas
Negative vibe I dey try despise
Who's that girl she
Dey feel like ice spice
For double 6 she
Dey roll like dice
Me have been in the game
A very very long time
So many night wey I drink Garri
So my brother ko ma yari
If you see me pull up in a Benzo
Say me have been in the game
A very very long time
So many night wey I drink Garri
So my brother ko ma yari
If you see me pull up in a Benzo
Hmmm hmmm hmmm hmmm
Danny may baby ooo
Zogozozaga