Like You歌词由Big M演唱,出自专辑《Like You》,下面是《Like You》完整版歌词!
Like You歌词完整版
#INTRO#
When I dey very active for blogging ehn
Errr most of my contact then (B!)
They don’t used share my link like dis
I fit broadcast a link like dis
They don’t used to share it o
At the end of the day you see (Big M)
Those people that even share my update on their status (Damn)
They no dey download shishi
#VERSE#
Dem no go like you
And anything you might do
If you no get money
You’ll be waiting on the long queue
I’ve come to tell you
You ain’t got the right to
Shut me down on the daily
I won’t allow it
I’m not your party
#REFRAIN#
Lack of money no go let you
Who no get money
No get rescue
If you no get money
E suppose vex you
Oppress nobody is a flex too
#PRECHORUS#
Him mama like am
Monkey wey no fine
Him mama like am
Him mama like am
Monkey wey no fine
Him mama like am
#CHORUS#
I’m jus like you (aii)
I am trying too (yea yea yea yea yea yeahh)
I’m jus like you
You think I’m jus a fool
Ife lo dun lo matter
Na wetin I go chop
I dey find
#VERSE#
It’s funny how them no fit stomach it
When they see you move
(they watch move, they watch you move)
And I’m never envious of another man
I be on my cruise
Don’t even bother me, I be on my grind (moti gbera)
Keep yo disloyalty
you’ll damn sure pay for my time (on a lowkey)
And all the games you play
Can’t stop my shine (never)
I’ll be so far away up in the sky
#REFRAIN#
L-L-L Lack of money no go let you
Who no get money
No get rescue
If you no get money
E suppose vex you
Oppress nobody is a flex too
#PRECHORUS#
Him mama like am
Monkey wey no fine
Him mama like am
Him mama like am
Monkey wey no fine
Him mama like am
#CHORUS#
I’m jus like you
You you you you you
A bloody fool
I’m jus like you
You think I’m jus a fool
Ife lo dun lo matter
Na wetin I go chop
I Dey find
#OUTRO#
It’s funny how them no fit stomach it
When they see you move
And I’m never envious of another man
I be on my cruise