Caution歌词由O.P.Y&Vicase演唱,出自专辑《Life & Caution》,下面是《Caution》完整版歌词!
Caution歌词完整版
Plenty Billi ni mofe
Baba grant it o (baba grant it o)
Hundred milli we dey spend
For a party o (for a party o)
Omo ele yi t mo gbe
Kole pami o (pami o)
Owo yii kode ni
Tan mo de shami o
(Shami o yea yea yea)
Laulau(laulau) mo spend
Laulau see I get the money
Spray the money yauyau
We no send nobody
Right now oh laulau
So right now(right now)
Make we just dey jolly right now
Make we stop all the things
Wey we dey do right now (right now)
Cos we getting money
Now now so loud loud
Baby ay
Baby no dey use me play
Anytime we step on the stage
No be lie we just dey spray
Baby ay
Baby no dey use me play
Anytime we step on the stage
No be lie we just dey spray
Me I dey live my life
With no stress(ah ah )
If e dey pain Abeg no vex (ah ah )
Say I just dey spend
Without conscience
You talk make I stop
Abeg na nonsense
Me I no dey Foh Foh
Living my life pelu caution
Omo ti o gbon de ma kogban
Make you tell dem ani kan gbo
Me I no dey Foh Foh(oh ah ah)
Living my life Pelu Caution (oh ah ah )
Omo ti o gbon de ma kogban
Make you tell dem ani kan gbo (ah ah)
Baby ay
Baby no dey use me play
Anytime we step on the stage
No be lie we just dey spray
Baby ay
Baby no dey use me play
Anytime we step on the stage
No be lie we just dey spray
Laulau(laulau) mo spend
Laulau see I get the money
Spray the money yauyau
We no send nobody
Right now oh laulau
So right now(right now)make
We just dey jolly right now
Make we stop all the things
Wey we dey do right now
(Right now)
Cos we getting money
Now now so loud loud