365 Days歌词由Kiddo Wonder&Kash Milli演唱,出自专辑《365 Days》,下面是《365 Days》完整版歌词!
365 Days歌词完整版
Everybody feel the boy Kiddo Wonder
Kashi vibes on this one
Ago boy to the world
To be a man no be by birth
To be a man no be moi moi
Baba cover me, Tori komasenikan
Iwo sha lokun shomi lojojumo
Ore ofe re shani monri gba lojojumo
Iwo nikan ni sha moni lojo ko se ni nkankan
Won re ti pe bawo loshe fe Jena
Eleda baammi doju tawon elegan
I’m on my grind for 365 days
Tori eni togbowo lon gboliday
Tori eni tolowo lon gbomoge
Omo gutter mi fe deni ton rale( fedeni ton rale)
Life is too short ese mefa
Ori bamishe, make I no suffer
kaya mashe pa kadara da
To my enemies tabatiyada
Bad belle no wan me see me prosper
But oluwa gat me covered
Baba make you do your wonder eh
Miracle no day tire you ooo
Why you con day stress me oo
Abi naa time he never reach oo oo
Why is hit getting late oo
Cause this people no won gimme face ooo
And man day pray for grace oo
Make I no see disgrace oo
Yeah yeah
Me I just day bomb lorumoju
I no go fit sleep ma fomi boju
I don go cele motun tan candle
As he con day be mofema kanju
Miodele sala ye ee
Mio de ni ri ogun aye ee
Many many matter ye ee
Owo inu shaka ye ee
I’m on my grind for 365 days (365 days 365 days)
Tori eni togbowo lon gboliday
Tori eni tolowo lon gbomoge
Omo gutter mi fe deni ton rale( fedeni ton rale)
Life is too short ese mefa
Ori bamishe, make I no suffer
kaya mashe pa kadara da
To my enemies tabatiyada
Bad belle no wan me see me prosper
But oluwa gat me covered
Baba make you do your wonder eh