so much worry (Explicit)歌词由Skiido Okoye演唱,出自专辑《Phases (Explicit)》,下面是《so much worry (Explicit)》完整版歌词!
so much worry (Explicit)歌词完整版
so much worry
Real life o, Real life
I dey worry bout my goals, I dey worry bout my life
I dey worry bout my kele, I dey worry bout my guys
I dey worry bout my family, It’s worry on me mind
I dey reason ‘is this how I’m gonna worry till I die?’
I dey worry bout friends wey dey turn enemies
I dey worry why she never kept the same energy
I dey worry bout the ones I lost
I dey worry bout the bonds I broke and the ones I forced too
So much worry on my mind
I’m tryna fix up before it gets ugly
I dey find peace of mind
So whatever I do don’t judge me
Feel like I’ve gone loco
Is it in a pill or a drink or choco?
Shey I go see am for folake waist line?
Me I don’t wanna waste time (real life o)
Many things I want to talk
But I don’t know how to vent
I dey young, I dey chase my dreams o
So tell me wetin you expect
Feel like I’ve gone loco
Is it in a pill or a drink or choco?
Feel like I’ve gone loco
Is it in a pill or a drink or choco?
I dey worry bout my future every other day
Yesterday, I remember I was worried bout today
today, I’m gon worry bout the rest of the week
Worry so much no time to rest or to sleep
I dey worry bout school, I dey worry bout class
But my flows, trust I don’t got to worry bout that
I dey worry bout funds, I dey overcalculate
It’s too much worry on my plate (real life)
I’m tryna be the best I can
But I no fit understand
Why life dey change my plans for me
Me I no be gentleman, I hit the blunt and I still be the first to land
It’s no way to live, I no fit suffer God forbid! (real life o)
Many things I want to talk
But I don’t know how to vent
I dey young, I dey chase my dreams o
So tell me wetin you expect
Feel like I’ve gone loco
Is it in a pill or a drink or choco?
Feel like I’ve gone loco
Is it in a pill or a drink or choco?
Real life o, Welcome to real life