Weda 4 tu (Explicit)歌词由Joel Solid演唱,出自专辑《Weda 4 tu (Explicit)》,下面是《Weda 4 tu (Explicit)》完整版歌词!
Weda 4 tu (Explicit)歌词完整版
The way I Dey feel
I know u Dey feel am too
this weather no b for person wey single
Otutu Loma pa e ku
If u single le mo pillow ko de ma sun
But if u get a little raba
U fit to call kele wey u go samba
Chimichanga aye yi o gba GRA GRA
many people Dey lonely out there dem wan knack
I don light my ganja
Cana shrr lawa nsha
Dakun ban bo pata
Cause I no getti sweater
Make we cuddle up tight
Head me kin trigger
I don light my ganja
Cana shrr lawa n sha
It’s raining my dear
Ojo n ro Ojo n ro o
Meet me under duvet
Ka nawo ka nawo
Le mo mi bby no caution no caution
I gat lubricant no lotion oh lotion
Ah
Weather for two
O tutu n mu mi farayimi
Farayola
Olo mi dakun wa le mo mi
Weather for two
O tutu n mu mi farayimi
Farayola
Ragabo mi dakun le mo mi
Baby make u no put for condition
If we conjunct nah conjunction
For dis juncture no cause puncture
Here nah junction Oya boso
Nah ur ample bosom with ur curve
Make me no no like I get scon scon
U know d custom no lonesome
Dis cold weather nah high connection
I don light my ganja
Cana shrr lawa nsha
Dakun ban bo pata
Cause I no getti sweater
Make we cuddle up tight
Head me kin trigger
I don light my ganja
Cana shrr lawa n sha
It’s raining my dear
Ojo n ro Ojo n ro o
Meet me under duvet
Ka nawo ka nawo
Le mo mi bby no caution no caution
I gat lubricant no lotion oh lotion
Ah
Weather for two
O tutu n mu mi farayimi
Farayola
Olo mi dakun wa le mo mi
Weather for two
O tutu n mu mi farayimi
Farayola
Ragabo mi dakun le mo mi