笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-11 17:52 | 星期六

Grace歌词-MrKhan&Bakar Milli

Grace歌词由MrKhan&Bakar Milli演唱,出自专辑《Grace》,下面是《Grace》完整版歌词!

Grace歌词

Grace歌词完整版

Mrkhan again, oga boss

Walkers....... Yeh

Hustle.... Hustle.....

Mama never chop

Oya hustle..... Hustle.....

I say who be the thief

And who be the hunter

Instead of betterment of 9ja....

Them dey kill us, them enslaved us

Everything wey dey sup dema blame us

Wetting we do una, oga wetting we do

All the times una dey use us

Dey catch crius ogadey we no dey again

No be say na we spoil 9ja

And we no go fit repair 9ja

Hustle make you make am brother

Make you no go beg another

Brother man

No be say na we spoil 9ja....

Hustle make you make am my brother

Man make you no go beg

Another brother.....

No be by hustle.... Na gracccce

No be by know pass... Na gracccce

Oluwa make you bless me.... I prayyyy

Bless me and bless my family.....

Ooh oohh

No be by hustle.... Na gracccce

No be by know pass... Na gracccce

Oluwa make you bless me... I prayyyyy

Bless me and bless my family.....

Amen oooo

9ja which wayyy

Which way we go follow o

This thing done dey tire me o

For poor man to eat na problem o..... Now

Snake swallow our millions

Termites self swallow our billions o

Everywhere just dey hurt dey goooo

NEPA self want to go strike o nohnohh

I need your blessings baba

God me I need your blessings

My family and friends

Need your blessings

As we dey hustle omo

No more stressing. So i sayy

No be say na we spoil 9ja

And we no go fit repair 9ja

Hustle make you make am brother

Make you no go beg

Another brother man

No be say na we spoil 9ja....

Hustle make you make am my brother

Man make you no go

Beg another brother.....

No be by hustle.... Na gracccce

No be by know pass... Na gracccce

Oluwa make you bless me.... I prayyyy

Bless me and bless my family.....

Ooh oohh

No be by hustle.... Na gracccce

No be by know pass... Na gracccce

Oluwa make you bless me... I prayyyyy

Bless me and bless my family.....

Amen oooo

Yeh yeh

Mrkhan dey ya so

Mrkhan dey ya so

Milli see

I say Bakar Milli dey ya soooo noh

Walkers baby...

And something must kill a man

Kill a man, kill a man nonoh

Let's pray for grace

I say let's pray for grace yeh

Mrkhan dey ya sooo noh

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef732VVA9Ag5VVgID.html

相关推荐

  • 做你的王歌词-陈皓阳

    做你的王歌词-陈皓阳

    做你的王歌词由陈皓阳演唱,出自专辑《做你的王》,下面是《做你的王》完整版歌词! 做你的王歌词完整版 做你的王 - 陈宇阳词:吴迪曲:july我这一生无牵无挂只想...

  • 相恋前提 (cover: 爱星人)歌词-Emma_J&椰椰椰

    相恋前提 (cover: 爱星人)歌词-Emma_J&椰椰椰

    相恋前提 (cover: 爱星人)歌词由Emma_J&椰椰椰演唱,出自专辑《炸了炸了》,下面是《相恋前提 (cover: 爱星人)》完整版歌词! 相恋前提 (cover: 爱星人)歌词完整...

  • 好得很 (cover: 麦家瑜)歌词-澎湃东海的浪

    好得很 (cover: 麦家瑜)歌词-澎湃东海的浪

    好得很 (cover: 麦家瑜)歌词由澎湃东海的浪演唱,出自专辑《如常恋爱 将一位位都爱的更大量》,下面是《好得很 (cover: 麦家瑜)》完整版歌词! 好得很 (cover: 麦...

  • 夕阳无限好 (cover: 陈奕迅)歌词-夜店里的方丈

    夕阳无限好 (cover: 陈奕迅)歌词-夜店里的方丈

    夕阳无限好 (cover: 陈奕迅)歌词由夜店里的方丈演唱,出自专辑《逗》,下面是《夕阳无限好 (cover: 陈奕迅)》完整版歌词! 夕阳无限好 (cover: 陈奕迅)歌词完整版...