Alive歌词由Balloranking演唱,出自专辑《Ghetto Gospel》,下面是《Alive》完整版歌词!
Alive歌词完整版
Alive
Alive Alive Alive
BadboyRanking
Alive Alive Alive
Oh Lord of mercy na Jah dey run am
learnt my lessons & me never look down
On my bro as we all still dey alive
Before you know everybody issa gone man
How tomorrow go be nobody fit tell
i never complain no me Never compare
Momor pe moma gbera emi Omo ope
U know What man does no fit stop God plans
I long talk ago straight to the bizz
I no go fi pause Cartier pon me wrist
Dem Said I couldn’t do it but I did
Everyday mana keep taking risk
Don’t know what i do to get lucky like this
U know Many many happen mi brother shey u dig
Omoyami shomo
Today me I dey live ( dey live )
No be ego no be pride (no be pride)
Dem say my limit beyond the sky (beyond the sky)
So mo beleda mi soro i must to survive
Emi Mioley Gokie
Dem say many things i never gon care
Give thanks to God me see Sunset
Even if slow I know Progress na progress
Shebi when I first start dem no encourage me
Now mana rockstar so me tell dem boldly
Me I conquer everything we dey weak me
No my pikin no go starve so I keep on pushing
You dey hear me I no dey speak French
Na this poverty fire na hin me I won quench
Street Gat me Hustle like I no geh consequence
Buh me lay on u put everything in your hands
Inumimadun
if u do all want tori mio sun
Ikan timo dawole bami she koyanju
You know this life wey we dey no get part 2
Buh Today me I dey live ( dey live )
No be ego no be pride (no be pride)
Dem say my limit beyond the sky (beyond the sky)
So mo beleda mi soro i must to survive (must
Mioley Gokie
never gon care
me see Sunset
Progress na progress
Badboyranking