Answer (Explicit)歌词由Dasteve演唱,出自专辑《Flabajasted (Made in Lere) [Explicit]》,下面是《Answer (Explicit)》完整版歌词!
Answer (Explicit)歌词完整版
Banky zee
Hammer
You gave me love oh
Oh oh oh oh oh
Yeh yeh
You gave me love i never see
Oh
Oh oh oh oh
Yeh eh eh
Anything wey you want oh
My baby
I go give am to you
If na money you want oh
My baby
I go give am to you
Anything wey you want oh
My baby
I go give am to you
If na money you want oh
My baby
I go give am to you
You gave me love i never see
Oh baby
Iyeh
You gave me love i never see
Oh baby
Iyeh
You gave me love i never see
Oh baby
Iyeh
You gave me love i never see
Oh baby
Iyeh
You pretty cool
You looking like a sun shine
Come closer
Wizzy take you to the room
Ah
Flabajast
I can sing to your melody
We go dance
We go party to the room ah
Iyeh
Nwa n'ozugo nu eh
Aii
Asi m ozugo nu eh
Say the storm is over nu
My baby
The storm is over nu
Girl you been by me then
When am broke
Anything i gat
All na for you
Put it on straight girl
Make we fly away
To the city of your choice
Na there we dey go nu
Anything you want
Okwa ego ka oga eli nu
If the money no dey
Me go hustle to pay
You been giving me love
When everything dey rough
Show me care
When my guys dem dey run
Me say anything them like
Make them talk about you
Them dey try many times
Make i no dey send you
But my love for you girl
No be chere
And na where you wan dey
Say na there i go dey
You gave me love i neve see
Oh baby
Iyeh
You gave me love i never see
Oh baby
Iyeh
You gave me love i never see
Oh baby
Iyeh
You gave me love i never see
Oh baby
Iyeh
You gave me love i never see Oh baby
Oh baby
I want to travel the world with You my baby
Eh
Tell me something oh
When i never see before oh
I want to give you my love
And i no go give no body else
Rain rain
Go away
Come again another day
I want to chill with my baby Girl
Baby girl
Rain rain
Go away
Come again another day
I want to chill with my baby Girl
Baby girl
You gave me love i never see
Oh baby
Iyeh
You gave me love i never see
Oh baby
Iyeh
You gave me love i never see
Oh baby
Iyeh
You gave me love i never see
Oh baby
Iyeh
Dasteve oh
Love i never see
Iyeh iyeh
Kez pon the beat oh
Flabajasted
Iyeh iyeh
eh eh eh