Omo Ogbon歌词由Balloranking&Lyta演唱,出自专辑《Trench Kid (Deluxe Edition)》,下面是《Omo Ogbon》完整版歌词!
Omo Ogbon歌词完整版
i am balloranking
Ezeropa
This matter gat badman thinking Omo ogbon
Mogboja mofi shara jor
And I find updating omo ogbon
Gbedu me I speak am
Me no dey care what them ma think ko ma bo
Na who dey give them liver gan
Me I go dey para gan I dey fire lor
Pelu okan kan moni gba gbo
Pelu okan kan moni gba gbo
Say everything go po Possible
Omo me I no dey For
And if I no talk
I no wetin I fit do
Sacrifices just to be an OG
But long way I dey go mo mope ojin
Mio fi jeun never forget she told me
In anything u do omo mi make sure you winning
So me God first family next
If e don bless nobody haffi contest
(If e don bless nobody haffi contest)
If e don drop me I won pop
Have a good time party till Sun-dawn
(Have a good time)
Ooooheeee I go jaiye today
Pour joy upon my sorrow
Mio meyin wa ola
I go pass through even the way is narrow
Bami I no won dey borrow
Even if life no balance
(Even if life no balance oo)
This matter gat badman thinking Omo ogbon
Mogboja mofi shara jor
And I find updating omo ogbon
Gbedu me I speak am
Me no dey care what them ma think ko ma bo
Na who dey give them liver gan
Me I go dey para gan I dey fire lor
Pelu okan kan moni gba gbo
Mio meyin wa ola but I must be a man
Life no balance eda con shey iwo lon gbadura
Iwor lon gbadura
Na you been dey guide us
Carry me for nine month
Pray make I no minus
She say make I ride on
Let by gone be by gone
Say me I abi next up
I go pass through even the way is narrow
Bami I no won dey borrow
Even if life no balance
(Even if life no balance oo)