Friday歌词由Solo Tune演唱,出自专辑《Friday》,下面是《Friday》完整版歌词!
Friday歌词完整版
And I still dey wonder
How O'luwa run am
He lift me from under ahh
See them dem con dey wonder
How I dey run am
Like Pasuma Wonder ah
And I know my time go come
When I dey for my Sapa Days
You know what doesn't kill me back then
Only makes me stronger now
Pull up Pull Up
Let's have fun tonight 2x
Yo dig????
On a Friday
I dey my day
Me no want commotion
Wake up on high-grade
Wey suit my day
Give thanks to Jah creator
And I get big big dreams for my head
Mo' mor kpe mo need big bag yeen
In everyday I pray make the blessings
Come in plenty, I gats chop the life yeah
I no dey rush
I want dey ball
Make I dey chop millions I wan dey soft
I no dey rush
I want dey ball
Make I dey chop billions I wan dey soft
Emi mo ma gbe body
Ti ma tun Gbe soul mii
Make money till thy kingdom come aje
You no fit se me
You no fit see me now
If no be money days yeah
On a Friday
I dey my day
Me no want commotion
Wake up on high-grade
Wey suit my day
Give thanks to jah creator
And I get big big dreams for my head
Mo' mor kpe mo need big bag yeen
In everyday I pray make the blessings
Come in plenty, I gats chop the life yeah
On a Friday
I dey my day
Me no want commotion
Wake up on high-grade
Wey suit my day
Give thanks to Jah creator
And I get big big dreams for my head
Mo' mor kpe mo need big bag yeen
In everyday I pray make the blessings
come in plenty, I gats chop the life yeah
I no dey rush
I want dey ball
Make I dey chop millions I wan dey soft
I no dey rush
I want dey ball
Make I dey chop billions I wan dey soft