RAHA (comfort) (Explicit)歌词由Brin bee演唱,出自专辑《RAHA (comfort) [Explicit]》,下面是《RAHA (comfort) (Explicit)》完整版歌词!
RAHA (comfort) (Explicit)歌词完整版
Free me from alll stress
I want comfort here
Where money Dey hundred
I no fit commot there eee
Sapa show me shege
This life is so tough won shepe
Epe pada sori elepe
Pray for pay day
Dollar and Kuwait e
OYIN fimipa
Say I no get money say I be tanika
Tomope toba gba meter
Wani prodigal
Thank God say I no loose guard
Allhadullahi, hallelujah
Combine the two together
Ogun esu koma Boriwa
Kunle gbadura
Mafa whala aahhhhh
Mo beee yah rohbiii
Wa gbadura aah
And every morning I wake up monpe baba
As I Dey pray for my guys bashe tiraka oo
Give update make we share raba
Bukata Dey I Dey face sapa
Ope fun Olorun allahamdullahi
As long as say my life dey anu morigba
And I Dey pray for my guys bashe tiraka oo
Give update make we share raba
Bukata Dey I Dey face sapa
Every morning pray for better
Lambo merin mansion mefa
Hustle wey give you bread e go give you butter
If you work hard you go get your medal ahh
All in one body
Dem Dey loose guard me but e sure for me (ajeh)
Sare bi bata mi ja
Ayamii nja
But I call on to jah
OYIN fimipa
Say I no get money say I be tanika
Tomope toba gba meter
Wani prodigal
Thank God say I no loose guard
Allhadullahi, hallelujah
Combine the two together
Ogun esu koma Boriwa
Kunle gbadura
Mafa whala aahhhhh
Mo beee yah rohbiii
Wa gbadura aah
And every morning I wake up monpe baba
As I Dey pray for my guys bashe tiraka oo
Give update make we share raba
Bukata Dey I Dey face sapa
Ope fun Olorun allahamdullahi
As long as say my life dey anu morigba
And I Dey pray for my guys bashe tiraka oo
Give update make we share raba
Bukata Dey I Dey face sapa