Shock The World (Explicit)歌词由FreshKen&Manuelmadeit演唱,出自专辑《Shock The World (Explicit)》,下面是《Shock The World (Explicit)》完整版歌词!
Shock The World (Explicit)歌词完整版
Few months to come
My struggles I go overcome
All the pains go go o
And my foes no go understand
This life e be planned
Creator God wey He plan
I know man is a winner
When I fall man go dey Stand
Superstar me nie
ɛyɛ mia mɛnhwɛ ekyire
U can keep on doubting
Mekɔ tour wɔ abrokyire
I go control crowds
E be fame no be clout
I Dey feel am within me
Yes my time go come
One day
I go shock the whole wide world
Believe mee
I’m gonna rise to the top
Is not easy ehh but
Wanna go dey live the life I want
Ahh Ah Ahhh
Stardom be where me I come from
One day
I go shock the whole wide world
Believe mee
I’m gonna rise to the top
Is not easy ehh but
Wanna go dey live the life I want
Ahh Ah Ahhh
Stardom be where me I come from
I keep on pressing
Believing in blessings
My star is shining
And I know that I am worth it
I go borst demma minds
You go see for your eyes
FreshKen meko high
Celebrating with my slimes
My tune is amazing
Dem go play it on a daily
I go rain for many ages
Won’t stop till I die
Superstar me nie
ɛyɛ mia mɛnhwɛ ekyire
U can keep on doubting
Mekɔ tour wɔ abrokyire
I go control crowds
E be fame no be clout
I Dey feel am within me
Yes my time go come
One day
I go shock the whole wide world
Believe mee
I’m gonna rise to the top
Is not easy ehh but
Wanna go live the life I want
Ahh Ah Ahh
Stardom be where me I come from
One day
I go shock the whole wide world
Believe mee
I’m gonna rise to the top
Is not easy ehh but
Wanna go dey live the life I want
Ahh Ah Ahhh
Stardom be where me I come from
One day
I go shock the whole wide world
Believe mee
I’m gonna rise to the top
Is not easy ehh but
Wanna go dey live the life I want
Ahh Ah Ahhh
Stardom be where me I come from