笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-26 04:44 | 星期天

Grind (Explicit)歌词-Olawhiz

Grind (Explicit)歌词由Olawhiz演唱,出自专辑《Grind (Explicit)》,下面是《Grind (Explicit)》完整版歌词!

Grind (Explicit)歌词

Grind (Explicit)歌词完整版

Grind on, grind on mafhor

Olawhiz is here mogaji

Verse 1

I be bad man killer short man devil.

I gat a long risla to smoke with the devil.

Up with my niggas shase le 11 wo 7.

World wide natin sun titi make kan fi e ko eru.

I will high as a giraffe timo bati ri ganja.

All for the money Gba connect lo biti router

Dem say I smoke all time but it’s just a life style.

I walk with my ID no manners it my lighter.

Hustle logbemi de ibi ni moshey laju le.

Ti Egbe mi ban nawo kin ma lanu le.

Kin mafi Don P le maja fun McDowell

Bless me able god make my life go well.

Cuz I’m happy when I make money.

Nah only me go dey for me if I dey hungry.

All of una go hear words bi eni pe mo gba wire check.

Am still a fighter even timo bagba karat belt.

Chorus

Hustle lo gbemi debi.

Nah why me up me I Dey up Dey grind oh

Omo Iya koba ewu debi

Life e no balance e no easy I tell you

Ki angeli pinre kari.

Baba give us our daily bread oh

Sho Mo nkan toju ti ti ni

man no go kiss make I come still dey tell oh

Hunting for raba.

Working all time oti mora. Ooh

Emi gan fe gbe dollar.

Make I feel fly in my rover. Oooh

Dem be dey ask me-

When my hustle e go pay. (I no know oo)

But Am married to the game. (100)

And at the end of the day.

Happiness is the flag we all gon’raise(peace).

But anywhere belle face nah front.

Dem say music hard i tell dem say Cest Bon

Atewo moba’la mi omo eni toko.

Nah that dey ginger me mose ba owo rapport.

Buruku Boi with good intentions.

I ain’t got time for that depression.

Money way full wallet dey detention.

All work no pay mo ko iyen jo.

Jah bless busy fingers for the hustlers.

Akowa fun omo olorin.

I cry to you je kin ri ire gba bless because of my mummy.

Hustle lo gbemi debi.

Nah why me up me I Dey up Dey grind.

Omo Iya koba ewu debi.

Life e no balance e no easy I Dey tell

Ki angeli pinre kari.

Baba give us our daily bread.

Sho Mo nkan to ju Tiri ni

But man no go kiss make I come till dey tell.

Hunting for raba.

Working all time oti mora. Yeh

Emi gan fe gbe dollar.

Make I feel fly in my rover. Yeh

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef779VVA9BgtRUwQCAQ.html

相关推荐

  • Shocker歌词-Olawhiz

    Shocker歌词-Olawhiz

    Shocker歌词由Olawhiz演唱,出自专辑《Blazing / Shocker》,下面是《Shocker》完整版歌词! Shocker歌词完整版 I work hard and pray I go Dey shock themlike ...

  • Twist of Fate (Explicit)歌词-Olawhiz

    Twist of Fate (Explicit)歌词-Olawhiz

    Twist of Fate (Explicit)歌词由Olawhiz演唱,出自专辑《Twist of Fate (Explicit)》,下面是《Twist of Fate (Explicit)》完整版歌词! Twist of Fate (Explici...

  • Don’t Lie to Me歌词-Monstrous

    Don’t Lie to Me歌词-Monstrous

    Don’t Lie to Me歌词由Monstrous演唱,出自专辑《Ends. (Explicit)》,下面是《Don’t Lie to Me》完整版歌词! Don’t Lie to Me歌词完整版 You just arrived ...

  • 好像都一样 (DJ版伴奏)歌词-远光

    好像都一样 (DJ版伴奏)歌词-远光

    好像都一样 (DJ版伴奏)歌词由远光演唱,出自专辑《好像都一样(DJ版)》,下面是《好像都一样 (DJ版伴奏)》完整版歌词! 好像都一样 (DJ版伴奏)歌词完整版 好像都...

  • 红色的人不怕近墨者黑 (伴奏)歌词-吴易难娜

    红色的人不怕近墨者黑 (伴奏)歌词-吴易难娜

    红色的人不怕近墨者黑 (伴奏)歌词由吴易难娜演唱,出自专辑《吴易难娜》,下面是《红色的人不怕近墨者黑 (伴奏)》完整版歌词! 红色的人不怕近墨者黑 (伴奏)歌词...

  • Back To You歌词-Selena Gomez

    Back To You歌词-Selena Gomez

    Back To You歌词由Selena Gomez演唱,出自专辑《Now Dance 12》,下面是《Back To You》完整版歌词! Back To You歌词完整版 Back To You (Riton & Kah-Lo Remix...