New Wave歌词由Showizzy DB&Adelove Rambo演唱,出自专辑《New Wave》,下面是《New Wave》完整版歌词!
New Wave歌词完整版
Ohh Haa
Ohh hey
Sho Showizzy, Adelove Rambo Dem call me
Bright.
Dem call baddest in my town, I no get pride I no dey discriminate
Make you all fear my return, I no dey pose I no come here to play
Jam wey sound like bomb, na wettin I do I don come here with a new wave
Fake people stay far away original come original let's celebrate
I'll never let you down, shout out to you all my fans
You talk say you feel am, you dey feel all my jam
I love you love you die, thank you all for your time
All the thanks you deserve, you no go lack for one time
Make I show myself show show, I no fit stop I carry go go
New wave don come eshi maajo, you go dance Jo Jo Jo Jo ha
If you see me sound on a beat, it's a new wave
I dey live my life on a low, no fake
You carry problem reach my side I no dey
Cuz the new leaf wey I turn now is a new wave
If you see me sound on a beat, it's a new wave (new wave oh)
I dey live my life on a low, no fake (no fake)
You carry problem reach my side I no dey (omo I no dey)
Cuz the new leaf wey I turn now is a new wave (new wave oh)
Shout out to my niggas , shout out to my fans out there
To those people wey dey fake the smile, aba iyayin oh
Àwa n g'oke lowo lowo, ao de le wa le mọ
To those people wey dey fake the love for us, ema bale lo
Alhamdulilah Alhamdulilah , ọpẹ l'ọja si
Alhamdulilah Alhamdulilah , ọpẹ l'ọja si
Prayer from my mama, prayer from my papa and my fans
When the street dey show me shege, nobody send Rambo then
Na the prayer guide me when nobody wan see me
Alhamdulilah Alhamdulilah, jah gat my back
If you see me sound on a beat, it's a new wave
I dey live my life on a low, no fake
You carry problem reach my side I no dey
Cuz the new leaf wey I turn now is a new wave