笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-25 02:11 | 星期六

Wire Me (Explicit)歌词-Hbee&DJ Maphy&Cheddar Ace

Wire Me (Explicit)歌词由Hbee&DJ Maphy&Cheddar Ace演唱,出自专辑《Wire Me (Explicit)》,下面是《Wire Me (Explicit)》完整版歌词!

Wire Me (Explicit)歌词

Wire Me (Explicit)歌词完整版

Oh yeah !! Oh yeah !!

Oh yeah !! Oh yeah !!

Oh yeah !! Oh yeah !!

Its a wickedest vibes! its a wickedest Vibes !

Its HBEE” baby mr julie

Cheese!! Cheese !!!

Menh i don tey for the streets

i no fit wait make i hit

Make I travel overseas !

Make i shut down many cities

Make i buy lamborghini

Tell all my haters ogini

Hbee baby mr julie

That same boy from oluti

Oluwa abeg make you bless me

So many things wey stress me

All this labels them vex me

Alot of artist no dey impress me

balling from monday to friday

Getting this money with my gees

Cruising around with a white chick

Make everyday be a mad thrill

Chorus

————

Baba God wire me !

Wire me !! Wire me !! Wire Me !!

Want the money in dollars

Want the money in pounds oh

Baba God wire me !

Wire me !! Wire me !! Wire Me !!

Want the money in dollars

Want the money in pounds oh

I say baba God Wire Me

Wire me !! wire me !! wire me !!

Want the money in dollars

Want the money in pounds oh

Oluwa oh wire me

Wire Me Wire Me Wire Me !

Oh oh oh eyiii !

Verse 2

————

I go like to feature Wizzy

I go like to feature burna

Make the producer be shizzi

Menh the collabo go be murder

Oluwa abeg make you bless

All of my boys wey dey press

2 seconds Every clear

Money go full everywhere

I wan dey ball like davido

Make them dey call me OBO

Make u shoot alot of videos

Make them dey slam me for radio

balling from monday to friday

Getting this money with my gees

Cruising around with a white chick

Make everyday be a mad thrill yeah

Chorus

————-

Baba God wire me !

Wire me !! Wire me !! Wire Me !!

Want the money in dollars

Want the money in pounds oh

Baba God wire me !

Wire me !! Wire me !! Wire Me !!

Want the money in dollars

Want the money in pounds oh

I say baba God Wire Me

Wire me !! wire me !! wire me !!

Want the money in dollars

Want the money in pounds oh

Oluwa oh wire me

Wire Me Wire Me Wire Me !

Oh oh oh eyiii

Oh oh oh

no no no oh yeah

Oh oh

no no no its hbee baby

Cheddar ace on deck oh

Ye ye ye

Yo DJ maphy turn up my head phone please

Its a wickedest vibe mr julie

donno!!!

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef791VVA9BgtWUAANDQ.html

相关推荐

  • 小雨滴歌词-袁振华

    小雨滴歌词-袁振华

    小雨滴歌词由袁振华演唱,出自专辑《天籁童声》,下面是《小雨滴》完整版歌词! 小雨滴歌词完整版 演唱:戴子龙作词:王宾玲作曲:刘林平指导老师:袁振华小雨滴...

  • のらりくらり (feat. 琴葉 茜葵)歌词-The Structures&琴葉茜葵

    のらりくらり (feat. 琴葉 茜葵)歌词-The Structures&琴葉茜葵

    のらりくらり (feat. 琴葉 茜葵)歌词由The Structures&琴葉茜葵演唱,出自专辑《のらりくらり (feat. 琴葉 茜葵)》,下面是《のらりくらり (feat. 琴葉 茜葵)》完...

  • 月亮代表我的心 (单曲)歌词-李茂山

    月亮代表我的心 (单曲)歌词-李茂山

    月亮代表我的心 (单曲)歌词由李茂山演唱,出自专辑《李茂山 - 轻轻呼唤你》,下面是《月亮代表我的心 (单曲)》完整版歌词! 月亮代表我的心 (单曲)歌词完整版 你...

  • Навсегда ты (Тёплая версия)歌词-Vasko

    Навсегда ты (Тёплая версия)歌词-Vasko

    ( )歌词由Vasko演唱,出自专辑《》,下面是《 ( )》完整版歌词! ( )歌词完整版 , , - ...