GBONA FELI (Explicit)歌词由WALE REY演唱,出自专辑《WALK WITH ME》,下面是《GBONA FELI (Explicit)》完整版歌词!
GBONA FELI (Explicit)歌词完整版
Verse 1
Man get plenty problem for this life o eh
Only God fit help man for this time o eh
If man dey sleep e dey open one eye o eh
No matter wetin sup I go make am o eh
Dem say na money be the problem
Man living in pressure
Na biggi problem
Say no to depression
Life go dey sweet for me and you ah
Ah ah ah ah ah ah ah
Chorus
To ba wi pe aye gbona feli feli
So fun won pe emi gan gan erin ni mi
To ba wi pe aye gbona feli feli
So fun won pe emi gan gan erin ni mi
Oh oh oh
Verse 2
Problem no dey finish my brother make we deliberate
No matter as e be I say we go dey celebrate
No time to dey bother on problem wey get solution
I no want stress for this life
Dem say na money be the problem
Man living in pressure
Na biggi problem
Say no to depression
Me I wan to dey enjoy this life as I dey
Pa ra ra ra le le , oh oh
Chorus
To ba wi pe aye gbona feli feli
So fun won pe emi gan gan erin ni mi
To ba wi pe aye gbona feli feli
So fun won pe emi gan gan erin ni mi
Mo gbona gbona gbona gbona
Mo gbona gbona gbona gbona
Mo gbona gbona gbona gbona
Mo gbona gbona gbona gbona