1234歌词由Danny Flexzy演唱,出自专辑《1234》,下面是《1234》完整版歌词!
1234歌词完整版
Oju tiri 1234
Kosowo lashey stay indoor
But ashin jade bo
So if dey owe
Me oga pay me jor
Oju tiri 1234
Kosowo lashey stay indoor
But ashin jade bo
So if dey owe
Me oga pay me jor
We no Dey sleep
We no dey tonpe
Boi dey shashe moju kowolepe
Boi no fit pai person
No fit carry *******
Nah the only way
Boi sabi boi go dey
Hmmm mami tiso
Kinma fo kinma ko wonma gbo
Jeje mi jejemi mojayemi
Won Jale keji kokan ayemi
Wori timo sare woni talo nlemi
Ema mo ema mo
Jeje mi jejemi mojayemi
Won Jale keji kokan ayemi
Wori timo sare woni talo nlemi
Timotifa Cana
Oro owo nimo gbo mio gbo payan
Masharun Igbo omo
Iyami puff and pass
I to love my guys
Omo Ologo ma lawa
Try Dey go home
If you no fit go hard
Watin boys dey do now
Shey u get mind
Me I no fit fear 10
Cause my eyes don see 9
Me I no dey fear hell
Cause am a sinner
I no dey denge denge
I no dey post
Cause mouth dry
I gat nothing to show
To make mama proud
That is the goal
Ijo ope shinbo tema bami jo
I no dey denge denge I no dey post
Cause mouth dry I gat nothing to post
Ijo ope shin bo tema bani jo
To make mama proud that's the goal