Sabi Boy歌词由Yaadman fka Yung L演唱,出自专辑《Yes Indeed》,下面是《Sabi Boy》完整版歌词!
Sabi Boy歌词完整版
Sabi Boy
Yeah yeah yeah yeah
Hold on
Bad man, boy wey Sabi
Boy wey go rock your party
Boy wey go thief your Kele
Bad you know me bad everyday
Bad man, send nobody
Only one I fear, na my G-O-D
Always on my grind, on my J-O-B
me I Dey leave my life o (life o)
But still bad man wan try o (try o)
I just do my thing Walahi o (walahi o)
But Still dem try but dem no fit o
Still dem try but them no reach o
Cos I be
Bad man, boy wey Sabi
Boy wey go rock your party
Boy wey go thief your Kele (ole)
Bad you know me bad everyday
Bad man, send nobody
Only one I fear, na my G-O-D
Always on my grind, on my J-O-B
It’s a vibe when we link up
Pretty gyals inna the section
Dem they doubt my doings
So I give them legwork
Everyday is a blessing,
Sometimes me I count am twice
Everyday is a lesson
So me I Dey live my life o (life o)
But still bad man wan try o (try o)
I just do my thing Walahi o (walahi o)
But Still dem try but dem no fit o
Still dem try but them no reach o
Cos I be
Bad man, boy wey Sabi
Boy wey go rock your party
Boy wey go thief your Kele (ole)
Bad you know me bad everyday
Bad man, send nobody
Only one I fear, na my G-O-D
Always on my grind, on my J-O-B