Love and Hate (Explicit)歌词由Dhemo Lee&Santa Mix演唱,出自专辑《Love and Hate (Explicit)》,下面是《Love and Hate (Explicit)》完整版歌词!
Love and Hate (Explicit)歌词完整版
Hmmm dhemo fun won
Hmmmm Dhemo fun won
Huh dhemo Funwon
hmmmm
Hmmmm dhemo fun won
Hmmmm
Son of Nobody wan turn Somebody
Girl I been waiting for ur love
I no Dey joke e don Dey tey wey I Dey for sun
My notepad for my phone e no Dey play
Everything for there E full for song
and I be GOAT for my hood
all of the things u told me long time
o da bi iro oo
Anytime I pull up for club
all of the girls dem be happy
cuz Moh Dabira ooo
And me no wan love again
Wetin u tell me different
Dhemo no go fall again
The last time I did Omo I see shege
Huh huh I see gobe
And me no wan love again
Wetin u tell me different
Dhemo no go fall again
The last time I did Omo I see shege
Huh huh I see gobe
(Chorus)
Omo I see gobe
I see Shege
Omo I see gobe
Is this love or hate
Omo I see gobe
Omo I see shege
Omo I see gobe
Is this LOVE OR HATE?
No be everything u see u gats to talk
On so many occasions wey I catch u
the story long
This girl don prove ahm to me
Say na crime to love
Shebi before before Omo
I don’t want to fall
Omo mi o fo
And If I Dey loyal to u Omo mi o go
Where dem no call me I no Dey go Omo mi o lor
And I go make ahm for this life Omo o ti sure
Hmmmm o ti sure
Son of nobody won ni Shey o ti ready oo
Person wey her matter don cast biti news radio
Mmmmmmm mama Adio
Bimo ju gbedu Ļe Omode ati agba gan majo
Girl I been waiting for ur love
I no Dey joke e don Dey tey wey I Dey for sun
My notepad for my phone e no Dey play
Everything for there E full for song
and I be GOAT for my hood all of the things u
told me long time o da bi iro oo
Anytime I pull up for club all of the girls
dem be happy
Cuz Moh Dabira ooo
SANTA MIX