Gangsters, Violence (Explicit)歌词由Sxintr演唱,出自专辑《Dark Spectral (Explicit)》,下面是《Gangsters, Violence (Explicit)》完整版歌词!
Gangsters, Violence (Explicit)歌词完整版
“How mature man like this go dey carry small pikin brain dey waka up and down, eh which kind nonsense be this”
Uhh, nahnana
From night to night we run through bridges alone
From day to day we burn the candles from ashes to smoke
Buh then dem no want to hear
Dem go like show themselves
I no know wetin I do then dem want disrespect me
Should I explain my life in a stereo
Different angle wey dem no fit know
Cos una like to show oh
If joy no today Say we get tomorrow o
Surely surely wey we hope say the hustle must to show love ohhh
That why I pull up pull up with my gangsters
Only dem wey no like stress
I know u no like we
We don’t care cos we like ourselves
Big vibe big drip no be form and show to chest
Life e sweet for here no be contest
That why I pull up pull up with my gangsters
Only dem wey no like stress
I know u no like us
We don’t care cos we like ourselves
Big vibe big drip no be form and show to chest
Say life e sweet for here no be contest seh
“As a ambassador of violence,
I urge the group
To let the violence continue
Please don’t stop, don’t stop”
“Which shit you be?I no understand
You dey kolo?Mcteew
Come on Abeg run enter streetin
Wetin you win gimme wey I won form voice for?
Who you be, na voice you come hear abi na na your school and information you come look for?
You dey mad?”
“Una father, so una plan me?”
“How mature man like this go dey carry small pikin brain dey waka up and down, eh which kind nonsense be this”
Now look how I’m blazing
I’m so Radiating
And Nothing fi change me
Don’t look I’m not playing
Everyday I’m praying
Make I no go fade oh
Oh I walked through den of hater dem base
I Fought their storm and kill all their faith
I no hear nothing nothing or the fuck that they say
Make dem no try to block my way
I cry cry cry but no one wey feel it
Can’t get high cos I feel like I’m so holy
I stay like the boss
And I do this alone
But dey try me and they want to dey feel sorry and cold