God’s Timing (Explicit)歌词由Vechoe演唱,出自专辑《God’s Timing》,下面是《God’s Timing (Explicit)》完整版歌词!
God’s Timing (Explicit)歌词完整版
Water been dey plenty for my eyes
Hustling everyday just to survive
Cos i had nothing
And i use to think
My brothers been dey call me for matter
Malee just de worry up and down
Wetin my eyes done see
But we keep pushing
Yeah yeah
Facing my fears
Was feeling the pain
The hustle was not funny
They’re pushing controversy
Dem say we're living in poverty
But me i no send
Still chasing my dreams
And waiting for God’s timing
Mehn it was fucking emotional
Chorus:
Na wetin i go chop me i dey find
And e no go tey cos i deh grind
Na the money i dey find
Na the money i dey find
Even if it means that I would drown
Mami water self would have sometime
Na the money i dey find
Say Na the money i dey find
They be keeping their distance
Never wanted me to smile
All my sleepless night
Steady on my grind
But still dem no see am
But why i no blame dem ohh
Cos no evidence
I done hustle no evidence
Hope say one day e go clear
As omo ope i no give up ohhh
Still dey pray make i reach top oh
As dey push me i no fall ohh
Cos i know say i too strong ohh
Many things done dey bother me
But i'm waiting for God's Timing
I be fighting and still fighting
Till e clear and show for my family
Facing my fears
Was feeling the pain
The hustle was not funny
They’re pushing controversy
Dem say we're living in poverty
But me i no send
Still chasing my dreams
And waiting for God’s timing
Mehn it was fucking emotional
Na wetin i go chop me i dey find
And e no go tey cos i deh grind
Na the money i dey find
Na the money i dey find
Even if it means that I would drown
Mami water self would have sometime
Na the money i dey find
Say Na the money i dey find