Ment (Explicit)歌词由Nuel Kay演唱,出自专辑《Ment (Explicit)》,下面是《Ment (Explicit)》完整版歌词!
Ment (Explicit)歌词完整版
Yeah na na
Oh
NK NK
Enter, anywhere wey you want
I go enter for you
Oh I go be your ninja o
Anywhere where wey you go
I go fight for you
Shey you know say
I fit ment o
Oh I go vex o
Baby I go fight for you
I am different from the rest o
Scum equals men o
Wetin you dey always preach
Other guys if dem try call you
No go answer dem
No go answer o
Through your storm
I go ride for you
Make I be your guy
Make we vibe out o
Yeah yeah
The thing wey you do me e be mad o
(Mad)
You come through I open mouth ah
Abi make I come your side o
My personal bad girl
Make we go out
Shey you know say
I fit ment o
(Oh I fit ment)
Oh I go vex o
(Oh I go vex)
Baby I go fight for you
(Fight for you)
I am different from the rest o
(From the rest o)
Scum equals men o
(Men are scum)
Wetin you dey always preach
Other guys If dem
Try call you
No go answer dem
No go answer o
Through your storm
I go ride for you
Make I be your guy
Make we vibe out o
You just go down go down low
Baby go down low
Baby go down low
Go down go down low
Baby go down low
Baby go down o