笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-10 04:08 | 星期五

Calm Down歌词-SNAZZY N&Seongchi

Calm Down歌词由SNAZZY N&Seongchi演唱,出自专辑《Calm Down》,下面是《Calm Down》完整版歌词!

Calm Down歌词

Calm Down歌词完整版

Oh no

Ye ye ye ye ye ye yeeee

Yeah yeah yeah yeah

Calm down oh ooo

Oh my god this is snazzy

Seongchi dey here so oh ooo

Na me dey cook

Na me dey sing o o o o

Na who dey your back

Abobi who dey your back

Abi you never hear say

Nice people no dey last

Why you come dey cast

How do you feel wen person

You dey feed look you

Straight in the eyes and say

You no be fast guy oh

Miracle dey miracle fit tey

So make you no dey play

Dey play oh no yeah yeah

Even jazz man get limit

Abobi make you no go off limit

Man down man down yeah

Men go still chop jellof bellefull

Abeg make you try dey check

The devil is not far away

Calm down take a chill pill oh

You see this life no be big deal oh

All this gra gra ozugo

Everything no fit go your way oh o o o

Calm down take a chill pill oh

You see this life no be big deal oh

All this gra gra ozugo

Everything no fit

Go your way oh o o o o o

I no go do mago mago

Comot for ajekpako

Enter ajebota oh ooo

I no go do mago mago oh

I no go do mago mago oh

As you dey see me dey shine

Na oluwa dey run am for me cele

Gone are those days dem dey look

Me dey laugh but now

I dey soft like celeb

Dem go gather surely dem go fail

I go deliver like hebrew woman

I don dey for many years oh

E don tey for many yannings oh

Is time for the world to hear me

Church no dey close for a man in need

Just wanna fight today rest tomorrow

Rest in peace my lovely mother

You say make i no dey bother

For wetin i no know

Why dem want make i come

Dey hala for wetin i no know

Cover me yo yo yo

Cover me yo yo olisa yo

Cover me yo ehhh e ehhh ya

Cover me yo yo ogene doh ehhhh

Calm down take a chill pill oh

You see this life no be big deal oh

All this gra gra ozugo

Everything no fit go your way oh o o o

This life be like mystery oh

Na who get pass be the real king oh

All this gra gra ozugo

Everything no fit

Go your way oh o o o o o

I no go do mago mago

Comot for ajekpako

Enter ajebota oh ooo

I no go do mago mago oh

I no go do mago mago oh

As you dey see me dey shine

Na oluwa dey run am for me cele

Gone are those days

Dem dey look me

Dey laugh but now

I dey soft like celeb

Oh my god this is snazzy

Soft like celeb

Oh oh yeah ehhh

I dey soft like celeb

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef7e5VVA9BQtTVwIBDA.html

相关推荐