Trench Kid歌词由Balloranking演唱,出自专辑《Trench Kid (Deluxe Edition)》,下面是《Trench Kid》完整版歌词!
Trench Kid歌词完整版
Trenchkid
Hello!
Me don buckle me clean all na tears
And if i say nothing no mean say I dey fear o
Boyranking
When raba no dey to buy original
We dey rock our okirika oo
Shebi some don call us hooligan
Thank God say God no be man oo
I’ma trench kid
I sabi galala and haffi dance makosa
I’m from the trenches
I’ma trench kid
me I go I buy akara if I no see samosa
I’m from the trenches
E no matter where I came from (Aje)
E no matter how the winds blows
Who am I gonna put the blame on
I’ll keep making moves you know
You see me energy I can’t wait no more
Imma broke boy from another dimension
When blessings coming even me no sure
Ibi orimade orimi lomo
When raba no dey to buy original
We dey rock our okirika oo
(omo we dey rock our okirika)
Shebi some don call us hooligan
Thank God say God no be man oo
I’ma trench kid
I sabi galala and haffi dance makosa
I’m from the trenches
I’ma trench kid
me I go I buy akara if I no see samosa
I’m from the trenches
Kampe na hin me I dey for here
Tho Wetin go sup tomorrow dey unaware
Anyway me buckle I don clean all my tears
And If i say nothing no mean say I fear
Cuz If Dey dagba den go say I no well
Oun sheju akon mi Omo oma pe
Na fine fine sisi won dey tell jomapel
Kowo shati pe ole ni lobomo je
When raba no dey to buy original
We dey rock our okirika oo
(omo we dey rock our okirika)
Shebi some don call us hooligan
Thank God say God no be man oo
I’ma trench kid
I sabi galala and haffi dance makosa
I’m from the trenches
I’ma trench kid
me I go I buy akara if I no see samosa
I’m from the trenches
Busy body Wonti bere shey
And if dagba them go say I no well
Oley shalo bomo je
OlOun sheju akon mi Omo oma pee
Boyranking