See Finish歌词由Qing Madi演唱,出自专辑《Qing Madi》,下面是《See Finish》完整版歌词!
See Finish歌词完整版
See Finish - Qing Madi
Lyrics by:Chimamanda Pearl Chukwuma
Composed by:Chimamanda Pearl Chukwuma
Produced by:Ramoni
Yeah yeah yeah
It's been on my mind so long yeah
And I can't realize why it should be like that no
I don't even know how it got here
And I can't deny
Say I used to be the life of the party
Now the energy inside of me is drained
If I die tonight
Wetin I gain
Is it safer outside
Outside
Dey avoid see finish
Make I dey my own
Make you sef dey your own
I don call me man dem
But dem no no how far
If I see it all far again
I see it all
See it all
See it all far again
But see it all see it all
Ah ah
Said that you were my safe haven
Now you con dey go follow them talk
Me I no too send unless you bring am come my front
You sabi me no mean say you know me
You don mark me bad you don't know my story
A problem shared fit turn to gossip you know
And I'm too emotional
Said I used to be the life of the party
Now the energy inside of me is drained
If I die tonight
Wetin I gain
Is it safer outside
Outside
Dey avoid see finish
Make I dey my own
Make you sef dey your own
I don call me man dem
But dem nor no how far
If I see it all far again
I see it all
See it all
See it all far again
But see it all see it all