笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-09 14:44 | 星期四

Just Dey Play歌词-Olumide DenDen

Just Dey Play歌词由Olumide DenDen演唱,出自专辑《Just Dey Play》,下面是《Just Dey Play》完整版歌词!

Just Dey Play歌词

Just Dey Play歌词完整版

I be looking like metro too much, boy so fresh so fine mi o gbò nkan nkan

High fashion for my head to my toes, Òlòrun Òba mi o ri eyan kan

Dropping wòn le to, balling wòn o lè to

Them carry my matter for head like pito, I still strong like tinko walahi mo n shoo

I just wanna gbadun gbadun

I don’t wanna suffer suffer

Mo ko fe ma yòfa yòfa

Yaka si awon haters mi o

Waka to anybody wey talk say e go end in shame and the people wey deh under rate me I say waka too

Shout out to my friends and foes wey talk say, I no go reach the top

Mo ni sho tòn Òlákùsíbíkan, now is now my turn

Just dey play, dey play my fans o my fans dey play

Just dey play, dey play my fans o my fans dey play

Just dey play, dey play my fans my fans dey play

Just dey play, dey play my fans o my fans dey play

T’on ba ri mi won yinmu, won gbe mu Emi omo olorun mi o binu

I’m never stopping I continue, You know you can never stop my solve my riddle

Let’s call a spade a spade, If I good make you talk original no be fake

Me you no be mate, I’m a moving train, I dey go higher ….

I just wanna gbadun gbadun

I don’t wanna suffer suffer

Mo ko fe ma yòfa yòfa

Yaka si awon haters oo

Waka to anybody wey talk say, e go end in shame and the people wey deh under rate me I say waka too

Shout out to my friends and foes wey talk say, I no go reach the top

Won ni sho tòn, Òlákùsíbíkan now is now my turn

Just dey play, dey play my fans o my fans dey play

Just dey play, dey play my fans o my fans dey play

Just dey play, dey play my fans my fans dey play

Just dey play, dey play my fans o my fans dey play

T’won ba ri mi won yinmu, won gbe mu

Emi òmò olorun mi o binu

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef7fbVVA9BQ1bWgYDCg.html

相关推荐

  • Hunter (Explicit)歌词-Olumide DenDen

    Hunter (Explicit)歌词-Olumide DenDen

    Hunter (Explicit)歌词由Olumide DenDen演唱,出自专辑《Naija Afrobeats 2022 (Explicit)》,下面是《Hunter (Explicit)》完整版歌词! Hunter (Explicit)歌词完...

  • Go Harder歌词-Olumide DenDen

    Go Harder歌词-Olumide DenDen

    Go Harder歌词由Olumide DenDen演唱,出自专辑《Turn Me On》,下面是《Go Harder》完整版歌词! Go Harder歌词完整版 Ay l’jogun r, t’r ba ti ku tan r ‘wu...

  • Go Harder歌词-Olumide DenDen

    Go Harder歌词-Olumide DenDen

    Go Harder歌词由Olumide DenDen演唱,出自专辑《Go Harder》,下面是《Go Harder》完整版歌词! Go Harder歌词完整版 Ay l’jogun r, t’r ba ti ku tan r ‘wul...

  • Дуди (Explicit)歌词-BLESS BOI KANA&lilboislime

    Дуди (Explicit)歌词-BLESS BOI KANA&lilboislime

    (Explicit)歌词由BLESS BOI KANA&lilboislime演唱,出自专辑《bless tape (Explicit)》,下面是《 (Explicit)》完整版歌词! (Explicit)歌词完整版 flip ...

  • 敬天的酒 (DJ版)歌词-何金玉

    敬天的酒 (DJ版)歌词-何金玉

    敬天的酒 (DJ版)歌词由何金玉演唱,出自专辑《何金玉》,下面是《敬天的酒 (DJ版)》完整版歌词! 敬天的酒 (DJ版)歌词完整版 敬天的酒 - MC何金玉疆场厮杀乱世年...

  • 心碎的瞬间 (COVER版)歌词-習梧桐

    心碎的瞬间 (COVER版)歌词-習梧桐

    心碎的瞬间 (COVER版)歌词由習梧桐演唱,出自专辑《》,下面是《心碎的瞬间 (COVER版)》完整版歌词! 心碎的瞬间 (COVER版)歌词完整版 心碎的瞬间在回忆的海洋里...

  • Море歌词-AYAT

    Море歌词-AYAT

    歌词由AYAT演唱,出自专辑《》,下面是《》完整版歌词! 歌词完整版