笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-22 08:38 | 星期三

STMV Anthem歌词-Freakyvibes&Hillerizzy

STMV Anthem歌词由Freakyvibes&Hillerizzy演唱,出自专辑《STMV Anthem》,下面是《STMV Anthem》完整版歌词!

STMV Anthem歌词

STMV Anthem歌词完整版

Where i come from

Where there is no money

No food

No joy

And we never stop

Uhn ahaha ha

Onana nah

Oh na nah

Oh ah ah ahn

Hustle oo

Where i come from

Where there’s no money

No family for me

Omo aje gutter nhi

When i didn’t see no one to help me

I have to carry myself

Mo gbodo gberu mi

Me i started from zero

Kosowo ko si shishi lapo

Omo boi den forijagbo

Make hustle pay make I get my own oo

Because i don’t know why them dey beef person

So many people them try to underate me

I no get time to dey hate person

Enemies ton le won le twenty

Aiye yii o le feni to ba gbon

Kosowo kosoro

Ko ma si isoro

Me i stand on my ten toes

Make i get the money nah the things i dey pray for uh oh

Uh ye eeh

Angeli e dide

Stand for the Anthem

Still moving for the day

Ohun to ba se lo ma banbe

Yeeee

Angeli e dide

Stand for the Anthem

Still moving for the day

Ohun to ba se lo ma banbe

Ooh lord i know im a sinner

Many don promise but nothing to offer

So i keep on grinding till i get the raba

Families on my neck oti fe ma ni mi lara

Uh ha uhn

I gats to hustle loor

Them never know before

Them go still see return

Tori moni igbagbo

They just want fall the boy

I just believe in god

I go run i go vibe till thy kingdom come

I just dey feel many pains in my soul

No money for gee nah garri we dey soak

A young hot boy that came from a poor home

I believe i will make it all believe and hopes

Won ri mi ti mon sare

Won o mo nkan to le mi

Omo olowo won ti yoo

Won o mo nnkan ton jebi

Ohun to le mi ko de gbodo bami

Ohun ti monle mo gbodo le ba ni

I would never stop the race

Anyway nah way me I just dey chase

Man dey pray for grace

O ju to ti suffer

O gbodo rire

Angeli e dide

Stand for the Anthem

Still moving for the day

Ohun to ba se lo ma banbe

Yeeee

Angeli e dide

Stand for the Anthem

Still moving for the day

Ohun to ba se lo ma banbe

Now e be like i wan give up

I no get money but sure i get future

To get the money abeg i need solution

No matter how the suffering but i say no to depression

Ih yee eh eh

I’m getting satisfied

A lot of test that i failed but i still dey try

Many things i dey hear we dey run me mad

The money suppose to drop if i found the tag

Unh ha haha

But i no fit lie

Many many many things i dey run in mind

From village to lagos

Brother jungle hard

Tori mio bowonle so i turn to tout

Ohh nana

As i dey gentle no be say im stupid oo

Anytime im lowkey im meditating oo

This life is too short omo nah yolo oo

If you no get too much

Ko rora panji oo

Men i don’t know what to do

Family won le

Them dey call me a fool

Yee

Baba don’t leave me alone

Give me the lifestyle that I prefer to choose

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef801VVA9AQBUUQEF.html

相关推荐

  • Dito Ka Na Lang歌词-Frank Saturday

    Dito Ka Na Lang歌词-Frank Saturday

    Dito Ka Na Lang歌词由Frank Saturday演唱,出自专辑《Dito Ka Na Lang》,下面是《Dito Ka Na Lang》完整版歌词! Dito Ka Na Lang歌词完整版 Dito ka na lang ...

  • 没有伞的孩子 (cover: 一修)歌词-管片

    没有伞的孩子 (cover: 一修)歌词-管片

    没有伞的孩子 (cover: 一修)歌词由管片演唱,出自专辑《错过》,下面是《没有伞的孩子 (cover: 一修)》完整版歌词! 没有伞的孩子 (cover: 一修)歌词完整版 没有...

  • 当爱已成往事 (cover: 林忆莲|李宗盛)歌词-悠悠&COLLINS

    当爱已成往事 (cover: 林忆莲|李宗盛)歌词-悠悠&COLLINS

    当爱已成往事 (cover: 林忆莲|李宗盛)歌词由悠悠&COLLINS演唱,出自专辑《Lucky Star》,下面是《当爱已成往事 (cover: 林忆莲|李宗盛)》完整版歌词! 当爱已成往...

  • 我是好男人歌词-李云剑

    我是好男人歌词-李云剑

    我是好男人歌词由李云剑演唱,出自专辑《我是好男人》,下面是《我是好男人》完整版歌词! 我是好男人歌词完整版 词曲演唱:李云剑伴奏制作:李云剑录音和声:李...