On The Street (O.T.S)歌词由Ali Baba演唱,出自专辑《On The Street (O.T.S)》,下面是《On The Street (O.T.S)》完整版歌词!
On The Street (O.T.S)歌词完整版
On the street, I know what I’ve seen before and
Only God be my savior, nti no minsuro obiaa
Whenever you hear say we dey survive then ibi jah guide
Ibi eh dey connect the pipeline
Ibi eh wey dey suggest the fast line
So me adey forget the badmind
Life is a journey yeah
Can’t you see the fire burning yeah
Forward we never returning yeah
Nobody nobody can’t stop me now
Nuffa them nuffa them talk about me cos
All I do is working hard yeah yeah
So me I no dey hate on another man
Me ano dey see no competition
So me I just dey deliver boy maradona
Put it on repetition
On the street, I know what I’ve seen before and
Only God be my savior, nti no minsuro obiaa
On the street, I know what I’ve seen before and
Only God be my savior, nti no minsuro obiaa
Dedicated to the ghetto youth
Keep your head up don’t be confused
Say a prayer before you make a move
God on your side so you know you never loose
If eno be God Chaley where man go dey
Hustling like Rick rozay
I know sey one day all the hustle go pay
Yeahh Yeahh
Fire burn the Babylon them wey go come my way
Tellem sey we no come play
Edey pain then say we better than them
Edey pain them say we fresher than
I’m on my knees, I go down and pray to God and
I kneel down and say my problems.
On the street, I know what I’ve seen before and
Only God be my savior, nti no minsuro obiaa
On the street, I know what I’ve seen before and
Only God be my savior, nti no minsuro obiaa