Confess歌词由Uche Malik演唱,出自专辑《4MYLAMBA (Explicit)》,下面是《Confess》完整版歌词!
Confess歌词完整版
So many things wey dey my chest
Everyday me i fight my demons
I no get energy to contest
It’s a fight between two evils
So many things I want to confess o
It’s a lot on my mind
I need some peace of mind
Just want to live my life
Wolo Wololo
Wolo Wololo
Wolo Wololo
Wolo Wololo
24/7 maximum pressure
But yawa still dey o
Face your front, make you no misyarn
24/7 maximum pressure
But yawa still dey o
And my babe dey still want luv
Oya hold steady
Balance am go
Money follow dey go
When money follow for road
Trobul follow dey show
Better show your workings
Make you no fit talk n do
I found love when i bumped in tune
So many things wey dey my chest
Everyday me i fight my demons
I no get energy to contest
It’s a fight between two evils
So many things I want to confess o
It’s a lot on my mind
need some peace of mind
just want to live my life
Wolo Wololo
Wolo Wololo
Wolo Wololo
Wolo Wololo
Trouble dey my mind , wetin have i caused?
Only thing is to give my all
My doings go dey tell my story
Wahala fit to make it fall
Crumble, yawa seems to fight my hustle
Pray to God make i see the end
But this life comes with cost in doubles
E too much, must i pay in death?
Pressure pressure pressure pressure
Omo see this thing e don cast
Money comes but money no stay
How i suppose give them my last?
Pressure pressure pressure pressure
Omo see this thing e don cast
Money comes but money no stay
How i suppose give them my last?
Wolololo
Everyday me i fight my demons
Wolo Wolololo
It’s a fight between two evils
Wolo Wolololo
It’s a lot on my mind
Wolo Wolololo
I need some peace of mind
Just want to live my life