Save Us歌词由HENREAL演唱,出自专辑《Save Us》,下面是《Save Us》完整版歌词!
Save Us歌词完整版
If you don't know make you put call
Ajewole boys like to dress up
Dem fit to wam craze but dem fear God
Na money be the way
So we man up
On to the next one
As I see today I dey thank God
Many don kpai with the big vision
So I stay blessed with my own mision
Light up with big motion
Huwi father lord come sa-ve us
Huwi we dey do some cra-zy things
Huwi father lord come sa-ve us
Huwi we dey do some cra-zy things
Come save us
Father lord come sa-ve us
Come save us
We dey do some cra-zy things
Come save us
Father lord come sa-ve us
Come save us
We dey do some cra-zy things
Me I no complain, I focus
Dem dey try relate, but e cost
Me I stay pompous, too famous
Oh ah nah
Me I no dey hear wetin dem dey talk
I dey steady wan dey chase my buck
What you want with me?
What you want with me?
Huwi father lord come sa-ve us
Huwi we dey do some cra-zy things
Huwi father lord come sa-ve us
Huwi we dey do some cra-zy things
Come save us
Father lord come sa-ve us
Come save us
We dey do some cra-zy things
Come save us
Father lord come sa-ve us
Come save us
We dey do some cra-zy things