In the moment (Explicit)歌词由O-mar演唱,出自专辑《Adrenaline / In the moment (Explicit)》,下面是《In the moment (Explicit)》完整版歌词!
In the moment (Explicit)歌词完整版
why you asking questions
Gotta a lotta tension
just to calm you down
I’m pushing down the door
Put you on the bed
Then i put you on the floor
Gotta her coming back. Yeah, she always coming back for more
The girl sabi dance got blood up on the floor
me i dey chart, yeah I’m heading to the top
nothing you wan do, me i no dey stop
everyone happy when them hear say i dey drop
waiting on me say i wan drop
Got hot shit make all of una bop
steady on the grind, see me i wan chop
I’m good yeah niggas know i no dey flop
Aye, say me i no dey flop
uh, say me i no dey flop
yeah it's O-Mar, yeah i pull up with a mop
say me i no dey flop
in the moment
live my life in the moment
nigga fuck shit
at the moment
me i just wan dey blow benz
Had a long night when I wake up in the morning
Chop first then i reason how i wan take make money
If u no dey on guard you'll think that I'm a dummy
Things that i be doing, yeah they always looking funny
Them say i no dey think go far
No reason am, me i light my bazz
Fine fine girl just dey my dm
Come meet me i go run u compass
Dey very fast
Deals dey come in, yeah the kayla no dey last
The thing dey like field, yeah the girls we dey pass
Got many kayla, yeah i got em in a stack
Anyhow e be me i no dey looseguard
me i no dey looseguard
yeah, me i no dey looseguard
uh, me i no dey
in the moment
live my life in the moment
nigga fuck shit
at the moment
me i just wan dey blow benz