TIME歌词由Donkay&Tee Barn演唱,出自专辑《TIME》,下面是《TIME》完整版歌词!
TIME歌词完整版
Hmmm yeah yeah yeah ......
Babare babare bababa
Hm.... Ama badder Viber
Yeh yeah yeah
Callmhe Donkay yeah
Baba loke how e de be ?
I don de call why you no pick
many many things wey I de think
everything I de do shey you de see ?
moti gbadura moti gbawe
awon tebinpa jekonri je
if you fine pass me, mako eje
won kowo senumi miogewon je
when be my time me I wan know
moti korin gan when I go blow
awonkan sowipe miologo
buh I know say na time so I no fold
Omo time de go
me and my nighas wan kolo
showo funwa afe shaye
shebeyan lobi Dangote
Omo ase just de play.
your mates de work onshere
woni go hard, ohun lole
you no hustle omashe
2.I'm still learning life
seen a lotta things buh I still survive
50/50 shebi life na dice
If e reach you better play am wise
awanshashe iwon shere
we de online de find maye
olowo Sha lol laye
baba loke jekohustle pay
so where I con de miss am ?
no be say I be Judas.
mope Jesu motun pe Allah
jalamiah ati sutana