Blessings (Explicit)歌词由Peepzy&Mo6Ix演唱,出自专辑《The Boomboi Chronicles (Vol. 1) [Explicit]》,下面是《Blessings (Explicit)》完整版歌词!
Blessings (Explicit)歌词完整版
BoomBoi
Wawao
Blessings
Unfolding blessings
I pray to Jah for the kpali
Based on Believe
He dey hear me clearly
Jor
No be until dem tell me
Emi ti gbera wor
Street for this money
Fasten your seatbelt
Forget konji
Pressure ti wa
Omo i need sure link
Kpor me well well
Niqqa Kpor me jor
Kpor me well well
Niqqa Kpor me jor
Eni to ba lowo na'im
Them wan know
Today is not promised
Even tomorrow
Started from the ghetto
Yea that's my home
Ogene Doh
Ogene doh doh doh!!!
Doooh
Do Re Mi Fa So
For my headache
Dem take e panadol
Orokuso to ti so
E don cane me for my Zone
The boy e don mozz many
Igbo and shayo woa woa!
Emi ati Peepzy inu boot
Shooting for the stars
We be aiming for the moon
Kelemunachi we
Be rocking them in twos
Inside 99 we don brake many rules
Omo leave them make them talk
Them no be my god
Tell me why them come dey front
Son of the soil boy till sun down
Anywhere we enter
Boombois dem dey shut down
Say na who wear the shoe
Na'im know where e de pain am
BrotherMan na real life
We no de fake am
They say boomboi una good die
And na this una vibe
We dey use high
The gbedu no fit finish
Shey you see the way we storm in
Them no fit stop we
We still breaking boundaries
Was born in the 90s
Down in the heart of the trenches
We been no dey afford givenchyz
Tolerating many snitching
So I work work work
Make story change
For my next gener忙
Ma ya kpati mmu ji je
Hard every other day
Make my blessings
No con de delay o
Adura agba
Oluwa shower me rubbers
Plenty, plenty rubbers
Mumsy dey house
24/7 man no sleep
Grinding everyday
And night for the slip
Grinding everyday
And night for the slip
Omo okpe jor ma lo sun
Doooh
Do Re Mi Fa So
For my headache
Dem take e panadol
Orokuso to ti so
E don cane me for my Zone
The boy e don mozz many Igbo
And shayo woa woa!
Emi ati Peepzy inu boot
Shooting for the stars
We be aiming for the moon
Kelemunachi we
Be rocking dem in twos
Inside 99 we
Don brake many rules
So I work work work
Make story change
For my next gener忙
Ma ya kpati mmu ji
Je hard every other day
Make my blessings
No con de delay o
Make my blessings
No con de delay o