Yah Robbi (Pizzule Rhap Remix|Explicit)歌词由Geko演唱,出自专辑《Yah Robbi (Pizzule Rhap Remix) [Explicit]》,下面是《Yah Robbi (Pizzule Rhap Remix|Explicit)》完整版歌词!
Yah Robbi (Pizzule Rhap Remix|Explicit)歌词完整版
Many Many many disappointment
Many many many many disagreement
Many many many disgrace
Make Oluwa con cover me with him grace cus I wan craze
I don try my best
Not even sure if I’ll leave the rest
Not gonna stop till I reach my crest
Cus I get people I wan impress
(Chorus)
Uhhh yah Robbi
Shi iwe iranti kanmi
Ma je koju timi
Shanu mummy miiiii
Unhhh yah robbi iii
Shi iwe RANTI kan mi
Maje kojutimi
Uhun yah Robbie yah robbi
Cuz I don try best
Work very hard no reason me less
No de dull I no wan fly fence
Drive you craze like a brand new Benz
Oh brand new Benz
Oh lord oh lord
This shit is getting fold up
Cuz I’ve been struggling and working
I’ve been working for my family and for those wey believe in me
(Chorus)
Uhhh yah Robbi
Shi iwe iranti kanmi
Ma je koju timi
Shanu mummy miiiii
Unhhh yah robbi iii
Shi iwe RANTI kan mi
Maje kojutimi
Uhun yah Robbie yah robbi
Wetin I dey pass through don pass my Age omoh I no fit lie
I fhor clear for a while but I no fit hide
You never for once ask iffa dey alright
Ko kan yin but ti ba fe shey Party ema ge Fila
Sad boy don’t give up you just have to keep pushing
Remember you left house with no shishi
You just have to live life with No Feelings
Stay strong ? No fold omo Iyami No Kishi
Though you dey try but I hope say you dey bomb?
You dey pray too but I hope say you dey work
Sad boy calm down look up to God
Say no to depression so I hope say you dey fuck
I’m fucked up totally bro I just wan blow
I fit dey low key but I just wan grow
I dey see many things wey dey make me reason
do am for me biti adenuga baba I just wan Glo
Yah Robbi
Yah Robbi
Yah Robbi
Shanu funmi
Maje koju timi maje kin shesin
Shanu fun mummy
Shanu fun daddy
Many many many things
Cuz I’m not competing
many many things I wan accomplish
Oh lord save me
Come save me please
Ohhhhhhhh
Have mercy on me cuz of mummy
Bo je tese ni ko dariji mi
Tori
Won fe doju timi
Many people wan to koba mi
But your grace don cover me