Cruise (Amaka)歌词由Trimaces演唱,出自专辑《This Is Trim》,下面是《Cruise (Amaka)》完整版歌词!
Cruise (Amaka)歌词完整版
Amaka is a baller
See dat girl she aint loyal
My love e no matter
Na my pocket wey
She want be d matter
So wetin dey -
Cus me I no come
Count these bridge
She tell me say
I want I can't get it free
I tell her say -
Na journey make
Me start dis thing
N e don tey
Wey she dey use
Me catch dis cruise
So baby carry on dey go
Carry on dey go
See her in d corner
Typing phone
Like she want me to call her
Tell her make she enter
9 to 5 I dey do I'm a hustler
So wetin dey
Cus me I no come
Count these bridge
She tell me say
I want I can't get it free
I tell her say
Na journey make
Me start dis thing
N e don tey
Wey she dey use
Me catch dis cruise
So baby carry on dey go
Carry on dey go