Money (Explicit)歌词由sourceboy演唱,出自专辑《Raw potential vol 1 (Explicit)》,下面是《Money (Explicit)》完整版歌词!
Money (Explicit)歌词完整版
Money
See I Dey my lane i run my race I dey my own pace
No man can take my shine God take my pain
Blessing come my own way
See I call their phone dem no pick my call
I Dey my own dem no wan leave me alone
My love for you is out of this world
Girl shey you know
More money more money
I Dey pray to God make e work for me
I will always love you baby don’t you worry
I sing melody issa masterpiece
Won le mi wonle mumi
Omo ologo dia ma jaiye foreign
Everyday na Christmas but I’m always low-key
Omg I’m so lonely
Who Dey check am who go balance
If I getti raba I go gara
Person wey get anger wey dey para
Body Dey hot make dem put me inside freezer
Yawa don gas who go solve am
Girl I promise I will take you to Canada
As I enter the place everywhere scatter
Touch down from Lagos down to Malaysia
More money more money
I Dey pray to God make e work for me
I will always love you baby don’t you worry
I sing melody issa masterpiece
Won le mi wonle mumi
Omo ologo dia ma jaiye foreign
Everyday na Christmas but I’m always low key
Omg I’m so lonely
I don push green button no stopping
Money must be made I’m not even capping
If u say I’m not your type na u kon sabi
I know what is good for me
I’m too classic
Drop a song for my people dancing
Sourceboy to the world
Omo one loving yh yh yh