Better days (Explicit)歌词由Pressido演唱,出自专辑《Better days (Explicit)》,下面是《Better days (Explicit)》完整版歌词!
Better days (Explicit)歌词完整版
We hustling everyday
Just to make better days
Forget about all sad memories
Making Mulla is my gain
Jah jehovah wash my pain
I no dey rush I dey wait
Only God fit to run ham for me
Work hard everyday and pray
If I no get money wetin I gain o
Jehova wash my pain o
Oluwa lolese o
Baba God gbe me Lekeo
If I no get money wetin I gain o
Jehova wash my pain o
Oluwa lolese o
Baba God gbe me Lekeo
Won ni pe I no fit do ham but I do better
Jah bless me now I gat no helper
You Wish me bad and I say back to sender
Dem dey feel ham ama koleja
I everything get as in Dey be
Make my mama Dey pray for me
Wetin I Dey find na money
Make everything work for me
Marire gba
Maranu gba
Adura mi a gba aaa
Alubarika
everything get as in Dey be
Make my mama Dey pray for me
Wetin I Dey find na money
Make everything work for me
everything get as in Dey be
Make my mama Dey pray for me
Wetin I Dey find na money
Make everything work for me
We hustling everyday
Just to make better days
Forget about all sad memories
Making Mulla is my gain
Jah jehovah wash my pain
I no dey rush I dey wait
Only God fit to run ham for me
Work hard everyday and pray
If I no get money wetin I gain o
Jehova wash my pain o
Oluwa lolese o
Baba God gbe me Lekeo
If I no get money wetin I gain o
Jehova wash my pain o
Oluwa lolese o
Baba God gbe me Lekeo
Intro