Intentions歌词由Kedriq演唱,出自专辑《Toxic》,下面是《Intentions》完整版歌词!
Intentions歌词完整版
Ayyayyaya ayayaya AnayayA
Ayayay yehhh (ayaya ya yehh))
Wonder
Stay with me
Don't you leave me
Am longing for you
Say your body nai
The hypnotize me
I've being praying
For the joy to ever end
Show you love
My baby baby boo
I love my inner peace
And na u the give me joy
And peace (and peace yeh)
(Chorus )
Say my intentions
Girli ur love be my i intentions
Girli na ur love be my intentions
Your love be my intentions yea
My obsession Girli ur
Body na my obsession
Say Girli na ur lovin
B my intentions
Your body na my intentions
Yehhh yehh
Ahh living in a town so full
With many people
Wey wan harm my name
Dem the paint me black for u
But baby no the here
Dem Ade for you...
Give me your
Water make I drink
Mami na ur water
Nai the cool my soul
Nai the cool my soul
So odo me I Dey for you
Water passi garri me I know
Baka bigi bigi me I know
Many man the look am for back
But Ade with my gun them no reach
Me I better pass the other man
Cause I getti plenty love for u
Bby Oya shake ur back
Terry wana spray you dollars
Say my intentions
Girli ur love be my intentions
Girli na ur lovin be my intentions
Your love na my intentions yehhh
My obsession
Girl your body na my obsession
Say Girli na ur love be my intentions
Your love na my intentions yehh yehh