GOMEENA歌词由Ay Mix演唱,出自专辑《GOMEENA》,下面是《GOMEENA》完整版歌词!
GOMEENA歌词完整版
Steady we roll it we roll it up
(We roll it,we roll it)
Roll it up with my G33
Whine it up, lock my screen
We smoke it up
(Uhmm hmmm)
Nah me dey run there street
All of dem on there feet
GOMEENA
I dey on drip on drip
Everywhere be like sea
ONGBEMILOR
EMINI GOMEENA
MIO SI NI LEVEL WON
I DON PASS DEM
I DON LEAVE DEM
I NO DEY FOR THERE REGULAR
MY SHII IS SPECTACULAR
ENGLISH AND VERNACULAR
I DON DO TRAP
I DON SING LOVE
WETIN YOU WANT KEYA WABI GBA
STACK UP BI T’ALAKIJA
2 NIGHT IN SOUTH AFRICA
I WAN LIVE RIGHT
I WAN CHOP LIFE
MAKING MONEY AND BEHAPPYER
FAST X’IN A BOLLON VAN
BLACK BENZ WITH A BILLION BAG
I LIKE COOL GIRLS
WAY GET BIG YARD
SOFT LIFE ALL I DESERVE
Kotie Kaye o (ko ko)
Ulanlala (lo lo)
Kilo Kaye o (oh oh)
Ulanlala o