Gbese (Explicit)歌词由King Zealot演唱,出自专辑《Gbese (Explicit)》,下面是《Gbese (Explicit)》完整版歌词!
Gbese (Explicit)歌词完整版
Intro
Chopping chop chop chop
Why are you chopping chop chop chop
We Dey go
Chopping chop chop chop (Prophet on this one)
Verse 1
I tell you, you no gree
Now you done go chop and you no pay
Shey you talk say edone tay
You Dey owe people money no Dey
You dey act like a rank and file
See your face monkey no fine
Everyday na Wahala you dey fine
I beg stop you no dey try
But you say eno concern you
People dey come here dey fine you
Wetin them go do you if they catch you
I no no kasara dey eh
Chorus
I no no say my man done chop gwese (gwese)
My guy done chop gwese (nawa for you oh)
Na why you come chop gwese (gwese)
My guy done chop gwese (nawa for you oh)
Hook
pay me my money (be calming down)
pay me my money (I no get money)
Rolex pay me my money
(I go give you your money nah nawa oh I dey run?)
pay me my money (be calming down)
pay me my money (I no get money)
Rolex pay me my money
(I go pay you your money nah, na only dey own for this restaurant ?)
Verse 2
(Quarrel)
Madam see, I am other of God
And I get call too
(I beg comot there your call na phone call)
If I be a be a man of God
(Huuu fake Prphet oh)
I done know shaaa
I beg give me my money joor
I go pay you why your
Why ebe say evertime you too dey you too dey
Madam comot there
(Comot where)
Madam comot there your food too dey sweet comot there haay, wetin dey worry you
(See wether they call you prophet Rolex abi na Roth whyla, you see today you must give me that money, edon tay when you dey owe, so today you no go comot here without giving me my money, for this street every shop get your name for dent book, so you must give me my money today, Zealot come and tell your friend to give me my money before I go show why them call me madam kofu oh)
Heeeh so zealot you dey there this woman dey talk to me anyhow, ehh
you dey there you no fit come and pay ehh zealot, I beg help me help me come and pay nah,
What are brothers for ehh zealot pay pay,
Is ordinary one thousand oh
(Ordinary gini)
ordinary one thousand pay pay let’s go pay let’s go I willl….
(Ones way you dey owe me before nko, ordinary one thousand but you no fit pay am you dey call person make ecome do am for you.
I beg give me my money joor)
……..
Repeat verse 1
Choruse