Manythings (Explicit)歌词由Zelle cash&Usmanial Vibez&SHOWLEX演唱,出自专辑《Manythings (Explicit)》,下面是《Manythings (Explicit)》完整版歌词!
Manythings (Explicit)歌词完整版
Nibo
Zell boy
Wa
Emi ni vibez
I been dey pray oo
Better days ahead
Calculate for my head
Working around figures for that night
Hmm
I been Dey craze oo
Emi ti Moti fori gbale
Dem don block all mi ears
Only money Dey my mind
Hmm hmm
Many many things
Many many Dey my mind oh
Many niggas dem wey don kpai o
We tryna survive oh oh oh
I’m married to the game
at the same time,
I’m searching for the fame
mio wa teba ni bi
Mo wa bayin sa relay
Tin ba duro dey miracle
Igbawo nire Temi made
Hmm hmm
Many many things
Many many Dey my mind oh
Many niggas dem wey don kpai o
We tryna survive oh oh
Wa
Emi ni vibez
To survive life wa koko face many things
Been through a lot many shit
Before you be a man, you go face Manythings
I’ve been down broke before to survive e no easy
Wa
The journey is so far but we go reach there
My life’s getting hard but we no panic
Oro owo lo de bami
Fear who never collect that one nah story
Iwo ma bomb
Omo you go face many shenken
Hmm hmm
Many many things
Many many Dey my mind oh
Many niggas dem wey don kpai o
We tryna survive oh oh
Hmm hmm
Many many things
Many many Dey my mind oh
Many niggas dem wey don kpai o
We tryna survive oh oh
Showlex de gifted one