笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-10 20:29 | 星期五

FUNDZ (Explicit)歌词-West Mannie&Zottiebanks&Dreysungz

FUNDZ (Explicit)歌词由West Mannie&Zottiebanks&Dreysungz演唱,出自专辑《FUNDZ (Explicit)》,下面是《FUNDZ (Explicit)》完整版歌词!

FUNDZ (Explicit)歌词

FUNDZ (Explicit)歌词完整版

Hmm West Mannie

Zottie is Hottie Lomona

So many sleepless night, wey the money no dey

So many sleepless night, wey the hustle no pay

But we no dey give up

Me and my guys all on Jesus

Make D money dey make e choke dem higher yea eh

Higher aaaii

So many sleepless night, wey the money no dey (No dey)

So many sleepless night, wey the hustle no pay

But we no dey give up

Me and my guys all on Jesus

Make D money dey make e choke dem higher yea eh

Higher aaaii

So many sleepless night wey man no fit give up

Bless me if i call make you pick up

So so many bills on me i no fit to stop

(Hmmm i no fit to stop)

Fund my aza

Gimme raba

Steady income no time all on Jah Ja

I dey work i dey pray bless my aza

One sure client wey go change my lifetime

So many sleepless night, wey the money no dey

So many sleepless night, wey the hustle no pay

But we no dey give up

Me and my guys all on Jesus

Make D money dey make e choke dem higher yea eh

Higher aaaii

Money be the koko (koko)

Spending money on a low low

All the ladies Dem’ma jojo

Pepper dem likey rodo

Sebi if the money don drop ah

Kele go dey shakey bumbum ah

Gbedu wey go make you turn up ah

Omo the gbedu long gan ah

See, don’t you call on my cellular

I’m not your type or your regular

I just dey burst their medulla

I’m killin’ town with a formula

Man just dey work hard

Man no dey tire

Man get the fire

Man chasing paper

Man making Mullar

Ah ehh

Man just dey work hard

Man no dey tire

Man get the fire

Man chasing paper

Man making Mullar

See i don high like this

Me i no dey feel my feet

Making money ease my peace

Everybody stand at ease

Me i just dey call on G

So many sleepless night, wey the money no dey

So many sleepless night, wey the hustle no pay

But we no dey give up

Me and my guys all on Jesus

Make D money dey make e choke dem higher yea eh

Higher aaaii

So many sleepless night, wey d money no dey (No dey)

So many sleepless night, wey d hustle no pay

But we no dey give up

Me and my guys all on Jesus

Make D money dey make e choke dem higher yea eh

Higher aaaii

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef887VVA9BQxXUwoMCA.html

相关推荐

  • WAKE UP (Explicit)歌词-Black Danker&Future

    WAKE UP (Explicit)歌词-Black Danker&Future

    WAKE UP (Explicit)歌词由Black Danker&Future演唱,出自专辑《WAKE UP (Explicit)》,下面是《WAKE UP (Explicit)》完整版歌词! WAKE UP (Explicit)歌词完整版...

  • Halleluya歌词-Sherrita Duran

    Halleluya歌词-Sherrita Duran

    Halleluya歌词由Sherrita Duran演唱,出自专辑《Smooth Jazz Christmas》,下面是《Halleluya》完整版歌词! Halleluya歌词完整版 Halleluya - Sherrita Duran以...

  • Osmose (Explicit)歌词-Meffzedd

    Osmose (Explicit)歌词-Meffzedd

    Osmose (Explicit)歌词由Meffzedd演唱,出自专辑《Osmose (Explicit)》,下面是《Osmose (Explicit)》完整版歌词! Osmose (Explicit)歌词完整版 Les potos sont...

  • RIOT (feat. chlothegod) (Explicit)歌词-Curtis Waters&ChloTheGod

    RIOT (feat. chlothegod) (Explicit)歌词-Curtis Waters&ChloTheGod

    RIOT (feat. chlothegod) (Explicit)歌词由Curtis Waters&ChloTheGod演唱,出自专辑《BAD SON (Explicit)》,下面是《RIOT (feat. chlothegod) (Explicit)》完整...