Head歌词由Mayella演唱,出自专辑《Head》,下面是《Head》完整版歌词!
Head歌词完整版
E be like say you don jazz me wella ...
Its veer the baddest producer
I carry your matter
I carry your matter...
Call me mayella
E be like say you don jazz me
Bella
Your kayamanta don dey work
Den say me and u no fit go far
Den be dey wait make den mock o
Wetin musa no go see for gate
Shout out to our lovers
And those wey dey hate
My love for u no be anybody mate
The chemistry na
From heaven and no be fate
Talk to me talk to me baby
If I ever messed up
Call on me call on me baby
Anytime you need me eeeh
Talk to me talk to me baby
If I ever messed up
Call on me call on me baby
Anytime you need me eeeh
I carry your matter
For my head ooo e
Yeh
I carry your matter
For my head ooo
Like osuka eh
Like a this eh like a that eh
We go dey till the end of time oo
Like a this e like a that e
We go dey till end of time
There's beauty
In the eyes of the beholder
I no go relent
I will make u my lover
Anything dem talk
I remain unbothered
Omo eru to doba
I no send their father
Baby lemme tell
You the re-a-lity
I'm ready to love you
I will tickle your fancy
Me and you go dey till eternity
We go fo won lori cause activity
Que sera sera for our case o
I go fight olopa for your case
Teni makanaki fit relate o
Just one chance make we date o
Que sera sera for our case o
I go fight olopa for your case o
Teni makanaki fit relate o
Just one chance make we date o
I carry your matter
For my head ooo e
Yeh
I carry your matter
For my head ooo
Like osuka eh
Like a this eh like a that eh
We go dey till the end of time oo
Like a this e like a that e
We go dey till the end of time
E be like say you don jazz me
Bella
Your kayamanta don dey work
Den say me and u no fit go far
Den be dey wait make den mock o
Its veer the baddest producer
Call me mayella