JAH (Explicit)歌词由Jc T Why&Mehdley&Martinsfeelz演唱,出自专辑《LET THE POOR BREATHE (Explicit)》,下面是《JAH (Explicit)》完整版歌词!
JAH (Explicit)歌词完整版
Martinsfeelz music ye e e
It’s SOH ENTERTAINMENT BABY
Oh no no no
I vibe on this you know
Eii
Too many things way dey sup
Too many things way dey pop way i no wan talk, many times way i fall
You know Idan no dey fall so i gazz stand up
Ten toes on the block, Let them know say the mama boy don come i no fit hustle enough, i no fit ever stop till thy kingdom come, so i call on jah!!!
Everyday give me power!!!
Keep me running Tire!
Make my daily bread no sour
So i call on jah!!!
Nack me blessings Abraka!!
Steady hustle with para ra!!
Tori i wan blow mofe sha pra pra!!
Please nothing take away my peace
Ara t’Oluwa faye mi da I like it
Many people wey dey pray to be like this
Laye timo wa I no go crisis oh no o
Toba ronu ju you fit kolo
Tell me make dem pour water for my head o
Rest in peace to my brother Tello
Too many things way dey sup
Too many things way dey pop way i no wan talk, many times way i fall
You know Idan no dey fall so i gazz stand up
Ten toes on the block, Let them know say the mama boy don come i no fit hustle enough, i no fit ever stop till thy kingdom come, so i call on jah!!!
Everyday give me power!!!
Keep me running Tire!
Make my daily bread no sour
So i call on jah!!!
Nack me blessings Abraka!!
Steady hustle with para ra!!
Tori i wan blow mofe sha pra pra!!
so i call on jah!!!
Everyday give me power!!!
Keep me running Tire!
Make my daily bread no sour
So i call on jah!!!
Nack me blessings Abraka!!
Steady hustle with para ra!!
Tori i wan blow mofe sha pra pra!!