Bhad歌词由Drey Rapz演唱,出自专辑《Hope & Bhad》,下面是《Bhad》完整版歌词!
Bhad歌词完整版
You bhad , you own it
Hun (4x) yeh
Eh (4x) yeh
Eh(2x )
Pikin with God sense
Die for your love die
Odoyewu mad for your love (die (3x)
I fit to fight for your love fight
Girl I fit to fight for your love (fight (3x)
Drey eh
Bhad !! Na you dey make me gbana
Forget about the cruise oh oh you make my body yawa
Your body na iku
Na hin make me shama
Your body na igbo (oh 3x)
Na hin dey make gbana
Girl I get a lot of melody
Melody for you
Iwo ni kan ni ko selomi
Selomi than you
Girl I get a lot of melody
Melody for you
Iwo ni kan ni ko selomi
Selomi than you
That’s why you bhad ( you bhad bhad ) eh
That’s why you own it ( you own it ) ehn
That’s why you bhad ( you bhad bhad ) eh
That’s why you own it ( you own it )
YEh(2x) your body own it
Wetin you dey do me , e dey make my body crazy
And you make my brain dey racing
No go leave my heart breaking yeh
Ahhhhhh ahh ahh ahh ahhhhhhh
Ehhhhhh ehh ehh ehh ehhhhhh
Your body bhaaaaahahahahahahad
Your body bheeeeeehehehehehed
Girl I no fit lie for you
And I no fit die for you
If na to cry for you
I go fit to fight for your love eh
No shaking Don’t break oh
No dulling My baby don’t break oh
Bhad !! Na you dey make me gbana
Forget about the cruise oh oh you make my body yawa
Your body na iku
Na hin make me shama
Your body na igbo (oh 3x)
Na hin dey make gbana
Girl I get a lot of melody
Melody for you
Iwo ni kan ni ko selomi
Selomi than you
Girl I get a lot of melody
Melody for you
Iwo ni kan ni ko selomi
Selomi than you
That’s why you bhad ( you bhad bhad ) eh
That’s why you own it ( you own it ) ehn
That’s why you bhad ( you bhad bhad ) eh
That’s why you own it ( you own it )
Eh(2x) your body own it
Die for your love die
Odoyewu mad for your love (die (3x)
I fit to fight for your love fight
Girl I fit to fight for your love (fight (3x)
Girl your body bhad gan
Girl your body dey do me one kind gan gan gan
The way your body wine opor , the way your waist dey do me one kind don gan gan
Girl you do me something I cannot deny (girl 2x)
Way you take me back to the 90’s omo I gbadun die
Your body dey give me the ginger omo I no fit lie
Baby 2x oh
Way you do me oh
Jejeje oh baby do me gbese lekankan
Ye(5x) ye ye ye
That’s why you bhad ( you bhad bhad ) eh
That’s why you own it ( you own it ) ehn
That’s why you bhad ( you bhad bhad ) eh
That’s why you own it ( you own it )
Eh(2x) your body own it
That’s why you bhad ( you bhad bhad ) eh
That’s why you own it ( you own it ) ehn
That’s why you bhad ( you bhad bhad ) eh
That’s why you own it ( you own it )
Eh(2x) your body own it
Die for your love die
Odoyewu mad for your love