Lifestyle (Explicit)歌词由Zeezle演唱,出自专辑《Lifestyle (Explicit)》,下面是《Lifestyle (Explicit)》完整版歌词!
Lifestyle (Explicit)歌词完整版
I be like who dem be where them come from
I no get time for long talk
Apala Lori gan gan
Shemo nkan tojuri kinto di omo tanso
Me I no dey forh for their father
If you wish me bad Adabi Ada
Cuz I be king for the Zanga
I know you bad but I’m badder
Oya kilondowo Majisoro
I Dey wish you well ode fe kin
Gbodo No give me kolo kilondonwo
E go buy me benz hustle wey buy
Polo Hustler getii payday
Enishishe loma ri ere
I don tire for this shege
I no fit die Odi Ori Agogo Kese Part 2 Take a Look at me ,look at me
Dem wan make I fall but I’m still standing
Omo iyami kosoro oh
Gbogbo Ayemi mofi fun olorun
Me I dey go harder nonstop
For my area oro mi lon so
Won male gbe igesi
Dem no sabi person
Kemi mashe esin
Moti lo mo won lowo
Omo I can’t wait have gone too far
Bad energy me I cancel am
Mon ki irun Dede mode kaa tira
Layemi oluwa dabira
Dem no fit say I no sabina
Ability Koledabina Smirnoff No be Ribena